Back to Top

Till Thy Kingdom Come Video (MV)

Performed By: Ken erics
Language: English
Length: 2:42
Written by: Valentine Chukwu, Ken Ugo

Ken erics - Till Thy Kingdom Come Lyrics
Official

Got a lot of things that I'm thankful for
Grateful for Uh huh
So many things that I'm thankful for
Uh uh huh uh Huh yeah
Even though me I walk through the valley of the shadow
No wam cos I know that I gat you
Take the lead cos you know say I go follow
Follow you
As I dey work and pray
Be shining light to my path o
Make I no go lose my way
Nah only you wey I get ooo
As I dey work and pray
Be shining light to my path o
Make I no go lose my way
Nah only you wey I get ooo
May Thy blessings fall till Thy kingdom come
Till Thy kingdom come ooo
Many people love me dem dey sing my song
Dem dey sing my song eh eh eh
May Thy blessings fall till Thy kingdom come
Till Thy kingdom come ooo
Many people love me dem dey sing my song
Dem dey sing my song eh eh eh
See dem dey sing my song ooo
So make you dance along
It could be good
It could be bad
It could be all of the above
In every condition
Make we thank God
Grateful for the life that we live
Thankful for the fruits that we bear every season
Back to back
You dey make me dey wonder
This your love
E dey flow like water
Put on your dancing shoe
I go dance I go iyanga for you oh

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Valentine Chukwu, Ken Ugo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ken erics

Tags:
No tags yet