If I get money, I'll stop to Dey too talk, I get money, I'm feeling so pompous
If I get money, date no bitch, all of una babe
I Go use them Dey see front , I dey f*ck your bitch, you dey do church boy
Your babe say she like who dey do fraud, see the loud, light, puff, pass
No give am, the nigga dey too talk, make the other niggas, light, puff, pass
Then give am, at least make him too puff
On my phone, I dey smoke, I dey chat with Habib ,he dey show me him loud, you say Bob see
But f*ck that shit, I ain't lacking behind, I comot my Cana , I say guy see
Boys are sad, boys wan smile, the bitches are angry, the boys are high
When the boys are high, dem dey for Mars, some dey for Pluto, like Plutomanians
Their bitches be calling, boys offline, such is what ? , such is life
If I get money, I'll stop to Dey too talk, I get money, I'm feeling so pompous
If I get money, date no bitch, all of una babe
I Go use them, Dey see front I dey f*ck your bitch, you dey do church boy
Your babe say she like who dey do fraud, see the loud, light, puff,
No give am the nigga dey too talk , make the other nigga light , puff , pass
Then give am, at least make him too puff
Like how a nigga sleeping and I'm working all the night
The next day, I cash out you begging for bar
I say I don't have it, you put me for mind
Una mind no go touch ground , you wan bet am ?