Forgiveness phase is over over
So me adey my corner corner
You no wan no wahala
Make you no go talk matter
Cus me ago call you to order order
Ago show you fire fire
Shey you say you wan bother me
You go see man power
See Man dem wan Dey yaro me
Man dem want to shadow
Man dem want to corner me
Ano gree make yaro me
Oluwa favor dey on me
Blessings don dey follow me
Angel don dey cover me
Dem wan put fear inside me
If you touch me
Ago touch you
Fight me ago fight you
No go gree for una
Wey wan dey disturb my life
If you touch me
Ago touch you
Fight me ago fight you
No go gree for una
Wey wan dey disturb my life
If you touch me
Ago touch you
Fight me ago fight you
No go gree for una
Wey wan dey disturb my life
If you touch me
Ago touch you
Fight me ago fight you
No go gree for una
Wey wan dey disturb my life
As adey here so
Ano dey worry nobody
Adey do my own
Ano cus anybody
So make dem leave me alone
Make I live my life oh
Oh make dem leave me alone
Make I live my life oh
Me I wan my peace
Make I leave my peace
Adey go my disco
Leaving happy life
Enjoyment with my people
Make you no send me no evil
Oluwa protect me
Oluwa protect me oh
If you touch me
Ago touch you
Fight me ago fight you
No go gree for una
Wey wan dey disturb my life
If you touch me
Ago touch you
Fight me ago fight you
No go gree for una
Wey wan dey disturb my life
If you touch me
Ago touch you
Fight me ago fight you
No go gree for una
Wey wan dey disturb my life
If you touch me
Ago touch you
Fight me ago fight you
No go gree for una
Wey wan dey disturb my life