Back to Top

Kidkillz - Spoil My Mother Lyrics



Kidkillz - Spoil My Mother Lyrics




Kid Kidkillz
Hear this yea yea
Uh Oluwa ni Yea
Abeg answer prayer

Eledumare bless me with money o aii
Bless with money ooo
And I pray
Eledumare scatter me with your love aii
Scatter me with your love ooo
And I pray
Eledumare disgrace me with your grace aii
Disgrace me with your grace
See this hustle wey I done dey double make e pay
Because e don tey wey I done dey work as I Dey pray

Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Yea yea yea yea

Chinekeme
I still dey ontop the matter
Chinekeme
No be fight na beg I dey
Them say if I wan follow your way
I gats get all the patience
But papa the woman don dey old
Oluwa time no dey my side

I wan buy her two ferrari
Make she wake up for abu dhabi
I wan buy her two pashati
The woman don too try for me
Oluwa abeg no fall my hand
I no do jazz I no do juju
I just dey pray I dey dey hustle
Show me your face

Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Yea yea yea yea

How I go buy girl Versace
When I never buy for you
How I wan take wear the Gucci
When I never buy for you
Carry my motor make I trek o
I don't mind you come first
Na you be the reason for the grind
You be the apple of my eye

I go buy you two ferrari
You go wake up for abu dhabi
I go buy you two pashati
Mummy mi you don too try for me
Oluwa no fit fall my hand
I no do jazz I no do juju
I just dey pray I dey, dey hustle
Show me your face

Eledumare bless me with money o aii
Bless with money ooo
And I pray
Eledumare scatter me with your love aii
Scatter me with your love ooo
And I pray
Eledumare disgrace me with your grace aii
Disgrace me with your grace
See this hustle wey I done dey double make e pay
Because e don tey wey I done dey work as I Dey pray

Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Yea yea yea yea
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Kid Kidkillz
Hear this yea yea
Uh Oluwa ni Yea
Abeg answer prayer

Eledumare bless me with money o aii
Bless with money ooo
And I pray
Eledumare scatter me with your love aii
Scatter me with your love ooo
And I pray
Eledumare disgrace me with your grace aii
Disgrace me with your grace
See this hustle wey I done dey double make e pay
Because e don tey wey I done dey work as I Dey pray

Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Yea yea yea yea

Chinekeme
I still dey ontop the matter
Chinekeme
No be fight na beg I dey
Them say if I wan follow your way
I gats get all the patience
But papa the woman don dey old
Oluwa time no dey my side

I wan buy her two ferrari
Make she wake up for abu dhabi
I wan buy her two pashati
The woman don too try for me
Oluwa abeg no fall my hand
I no do jazz I no do juju
I just dey pray I dey dey hustle
Show me your face

Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Yea yea yea yea

How I go buy girl Versace
When I never buy for you
How I wan take wear the Gucci
When I never buy for you
Carry my motor make I trek o
I don't mind you come first
Na you be the reason for the grind
You be the apple of my eye

I go buy you two ferrari
You go wake up for abu dhabi
I go buy you two pashati
Mummy mi you don too try for me
Oluwa no fit fall my hand
I no do jazz I no do juju
I just dey pray I dey, dey hustle
Show me your face

Eledumare bless me with money o aii
Bless with money ooo
And I pray
Eledumare scatter me with your love aii
Scatter me with your love ooo
And I pray
Eledumare disgrace me with your grace aii
Disgrace me with your grace
See this hustle wey I done dey double make e pay
Because e don tey wey I done dey work as I Dey pray

Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Oluwa make I hamma hamma
I want to spoil my mother mother
Yea yea yea yea
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Upuu Kpamor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kidkillz



Kidkillz - Spoil My Mother Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Kidkillz
Language: English
Length: 4:14
Written by: Upuu Kpamor

Tags:
No tags yet