Mr Skxyz pon D beat
BIGGIE!
YO! Tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
YO! Tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting, go
When I wake up in the morning
I dey like wetin I see eh
When I wake up in the morning
I dey like wetin I see eh
She tempt me first time
I remove my face
She tempt me second time oh
I remove my face
She tempt me third time
I no know wetin happen oh
So no ask me
Ah tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
Yeah tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
I say that Ikebe is tempting meee
Oh! Tempting me
That is Ikebe is tempting meee
Oh! Tempting me
Tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
Yeah!
Tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
Back then when you no get money oh
All the ladies dey call you dondee
But now wey you done get money oh
All the ladies dey call you horny oh
I say Back then when you no get money oh
All the ladies dey call you dondee
But now wey you done get money oh
All the ladies dey call me horny ooh!
I say I do my things the African way yeah
Oh the African way
I do my things the African way yeah yeah
Oh the African way
But she tempting, tempting, tempting me
Tempting, tempting, tempting me
But she dey tempting, tempting, tempting me