I need you
Baby i dey marama for your case
The way you dey move
E dey be like saraphi on my face
I need you
Baby i dey marama for your case
The way you dey move
E dey be like saraphi
Omo you dey sweet my bottom belle oo (Belle)
Why come dey beg me to pele oo (pele oo)
Matter no fit make me dey vende
I come dey ask you wetin dey shele ooo
Omo you dey sweet my bottom belle oo
Why come dey beg me to pele oo
Matter no fit make me dey vende
I come dey ask you wetin dey shele ooo
Omoh you dey sweet my bottom belle ooo
Oh my baby wetin dey shele oo
Na you come dey sweet my bottom belle
Wetin dey shele oo
I no fit dey use your matter vende oo
Omoh I say wetin dey shele oo
Na you come dey use your matter vende
Wetin dey shele ooo
Oh my baby say you bad and she sabi ride ooo
Anytime you dey my side oo ahhh
You dey give me light
You dey give me vibe ooo ahhh
Sexy melanin baby i swear you too bad
Na you be the one baby i dey visualize i swear
Even for the night i don too waka
I thought i no fit find love
I no fit find love again
But my baby take away my pains away
Wipe away my tears away
Away!!!!
You give me love mio le shalaye
Je ka lo ra'le jekalo Malay ehhh
Omo you dey sweet my bottom belle oo (Belle)
Why come dey beg me to pele oo (pele oo)
Matter no fit make me dey vende
I come dey ask you wetin dey shele ooo
Omo you dey sweet my bottom belle oo
Why come dey beg me to pele oo
Matter no fit make me dey vende
I come dey ask you wetin dey shele ooo