Back to Top

PEOPLE Video (MV)

Performed By: King gb
Language: English
Length: 3:00
Written by: Babatunde Elijah

King gb - PEOPLE Lyrics
Official

You fit Dey show them all your plans make dem no Dey happy for you
You Dey try defend them , but dem still Dey bring marking for you
Even when you show them love, dem go still do bad thing for you
Eni toti gbara le , e go still do that thing for you
But it's natural.
Life wey we Dey shey you know na quadrilateral?
Aye le won ready lati teba pelu ile tera
So no loose guard , people change on a regular
So me say people, people
I wish I fit perceive you
Okan eda is evil
No let their face deceive you
People people
I wish I fit perceive you
Okan eda is evil
No let their face deceive you
I wish I fit see their belle o
Omoluabi pelu iwa pele o
Gentle face you Dey drink Elle o
Omo pastor wey Dey pick Zelle o
I wish I fit see their belle o
Omoluabi pelu iwa pele o
Gentle face you Dey drink Elle o
Omo pastor wey Dey pick Zelle o
So I say why oh why oh why oh why oh why?
Why do people move like that?
Cos I trust you with my heart? Oh oh oh
Why oh why oh why oh why oh why?
Why do people move like that?
Cos I trust you with my heart ? Oh oh
Na you be the best friend of yourself oh my nigga
Belle no be showglass , so I don't trust my nigga
Don't judge a book by its cover
Cos your lover fit to tell you it's over
People love , people leave , people let down
You want make dem upgrade , Dey want make you step down
You fit Dey pray make dem flex , make dem runtown, at the same time make dem Dey pray make you rundown
Oju oshe fi mo iwa eda
Inu eda ko da bi ode o
Oju oshe fi mo iwa eda
Inu eda ko da bi ode o
To ba r'eniyan ko ma shora
Bo ri eniyan ko ma shora
To ba r'eniyan ko ma shora
Bo ri eniyan ko ma shora
I wish I fit see their belle o
Omoluabi pelu iwa pele o
Gentle face you Dey drink Elle o
Omo pastor wey Dey pick Zelle o
I wish I fit see their belle o
Omoluabi pelu iwa pele o
Gentle face you Dey drink Elle o
Omo pastor wey Dey pick Zelle o
So me say people, people
I wish I fit perceive you
Okan eda is evil
No let their face deceive you
People people
I wish I fit perceive you
Okan eda is evil
No let their face deceive you
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Babatunde Elijah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: King gb

Tags:
No tags yet