Back to Top

King joezzy - Up Up way Lyrics



King joezzy - Up Up way Lyrics




Umm umm
King joezzy

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Man don tire tire
Hustle everyday

Wetin mama go chop?
Wetin papa go chop?

Cos If i no work omo nothing go sup
If I no work omo nothing go sup

E don tey i pray to God
Shower me your blessings make I no fall

After all the crisis man standing tall
So many people talk say i small

When we pull up is a Beamer
I know Amma winner you can see that

Pray to God cos I know I'm a sinner
I know Amma singer

Oh lord bless me
If I no hot

Them go laugh me abeg e

Make Bad belle no come stress me
Oppress meeeeeeeee

Oh lord bless me
Uhhhh

If I no hot them go laugh me
Uhhhhhhh abeg e

Make Bad belle no come stress me
Oppress meeeeeeeee

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Man don tire tire
Hustle everyday

Wetin mama go chop?
Wetin papa go chop?

Cos If no work omo nothing go sup
If I no work omo nothing go sup

I know my brother man
Plenty things dey mind

Wey dey bother man
But baba loo sho mii

Shebi iwo lo sho mii

Iwo olohun ri mi
Shey be na now dem dey feel me

Iwo olohun ri mi
Shey be na now dem dey see me

Oh lord bless me
If I no hot them go laugh me abeg e

Make Bad belle no come stress me
Oppress meeeeeeeee

Oh lord bless me
Uhhhh

If I no hot them go laugh me
Uhhhhhh abeg e

Make Bad belle no come stress me
Oppress meeeeeeeee

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Man don tire tire
Hustle everyday

Wetin mama go chop?
Wetin papa go chop?

Cos If no work omo nothing go sup
If I no work omo nothing go sup
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Umm umm
King joezzy

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Man don tire tire
Hustle everyday

Wetin mama go chop?
Wetin papa go chop?

Cos If i no work omo nothing go sup
If I no work omo nothing go sup

E don tey i pray to God
Shower me your blessings make I no fall

After all the crisis man standing tall
So many people talk say i small

When we pull up is a Beamer
I know Amma winner you can see that

Pray to God cos I know I'm a sinner
I know Amma singer

Oh lord bless me
If I no hot

Them go laugh me abeg e

Make Bad belle no come stress me
Oppress meeeeeeeee

Oh lord bless me
Uhhhh

If I no hot them go laugh me
Uhhhhhhh abeg e

Make Bad belle no come stress me
Oppress meeeeeeeee

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Man don tire tire
Hustle everyday

Wetin mama go chop?
Wetin papa go chop?

Cos If no work omo nothing go sup
If I no work omo nothing go sup

I know my brother man
Plenty things dey mind

Wey dey bother man
But baba loo sho mii

Shebi iwo lo sho mii

Iwo olohun ri mi
Shey be na now dem dey feel me

Iwo olohun ri mi
Shey be na now dem dey see me

Oh lord bless me
If I no hot them go laugh me abeg e

Make Bad belle no come stress me
Oppress meeeeeeeee

Oh lord bless me
Uhhhh

If I no hot them go laugh me
Uhhhhhh abeg e

Make Bad belle no come stress me
Oppress meeeeeeeee

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Everyday we grind no holiday
Say if no be God where man for dey?

Praying everyday
Up up up ways

Praying everyday
Up up up ways

Man don tire tire
Hustle everyday

Wetin mama go chop?
Wetin papa go chop?

Cos If no work omo nothing go sup
If I no work omo nothing go sup
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Joshua Ukwubuiwe
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: King joezzy



King joezzy - Up Up way Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: King joezzy
Language: English
Length: 3:15
Written by: Joshua Ukwubuiwe
[Correct Info]
Tags:
No tags yet