Hi wassup
You already no who the man is
You call me king mario
HYPA
Who lead you to success can still lead you to death, ogbe ni
Trust no one even the Shima wey Dey ur bed
You trust you die
Oh lord just keep giving me my daily bread
I pray
Don't cal me rascal cus I no carry dread
That not so funny
Em smile nd pretend lyk said em day ur side
Ah-ah
Am just a small boy from the ghetto side
Aje
Sometimes ego be lyk make man commit sucide
Why na
He who be ur blood self go wish make you die
Why na
Aye
Aye akamora
Ah
Won redi Lati gba Oju lowo re kofun eh camera
Mo gbe fun yin oh
Wo Nobody send your papa Lori Toti oloda
Nobody
Shebi for this line wey we Dey many Dan die many Dan payin
Aje
I need to japa to run my raze on my own
Aje
Yah Allah follow me on my journey cause I no fit do am alone
I no fit do am oooh
Ah
Orimi fe yona
As in
Aimo ye Ikan toma Shele simi ti mio tie ni riro gan
Some times I go be lyk why this life kan be lyk this na
Black killing black Shebi all na for money na
Ah-ah
I will never kill somebody to make money and call it grace guy, I won't do that
Doo is not easy bur if e easy for you side no long cap, oti ye eh
Omo yemi wo my 9 fit be ur own 6ix
Aje
I no mind if anybody first me succeed
I will keep grinding and stand on my feet
Keep grinding
Cus I no said edumare go run am for me
Aje, I trust you
Anytin wey you wish me I wish you back, I wish
Ogbeni stand on your own nobody get your
Back, em no get your back
Oro die lanso fun omoluabi pass me the loud
Oshe
Right now am getting high feel lyk I Dan jose ahh
Oshe
HYPA
Osha mo
No bad songs
Osha mo