Back to Top

King Miles - Sampulu (feat. Olaitan) Lyrics

King Miles - Sampulu (feat. Olaitan) Lyrics

Otuoooo!

No be everybody wey sleep today go wake up see tomorrow
My brother jaiye and forget all of your sorrow

Sampulu Sampulu Sample Eh
Sampulu Sampulu Sample Eh
Sampulu Sampulu Sample Eh
Sampulu Sampulu sampu Ekwe

Life na turn by turn o take am easy brother she jeje
Bar man give am anything e want Kilofe
If the money never Dey to buy the Benz cruise your keke
Say make we go you say nooo o onifete
Jeka nawo o
Even if na on a low low
Bad belle no no
Pop the lean and go slow
Packi you cloths
Rollly your boat
Make we go flex o
Looku looku jealousy me I no send o o eh

Sampulu Sampulu Sample Eh!
Sampulu Sampulu Sample Eh
Sampulu Sampulu Sample Eh
Sampulu Sampulu sampu Ekwe

Alaye double your hustle
No Dey wait till Dey come Dey tell you
My brother life no be rush rush
Oya sheyy normal no Dey form Porsche
Alaye double your hustle men dem Dey work you sleep you Dey stumble
Ehhh ahh
For example
Elevation to the boys wey dey humble
Olowo laye mo
Bad belle dem surely must to come
No Dey fear no Dey form
Cos when the money come you go start to Dey shun
Mummy Daddy Aunty Uncle shakey body make we dance go
Celebration jubilation after party share the ego

Sampulu Sampulu Sample Eh
Sampulu Sampulu Sample Eh
Sampulu Sampulu Sample Eh
Sampulu Sampulu sampu Ekwe
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Babalola Williams
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: King Miles

King Miles - Sampulu (feat. Olaitan) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: King Miles
Length: 3:54
Written by: Babalola Williams
[Correct Info]
Tags:
No tags yet