(Me I no go suffer) let him cook
(I no go beg for food) ah zoom zoom
(Me I no go suffer)
(I no go beg for food)
Na weytin I go chop
Nahin I dey find
Make I fit jolly, omo boi musto shine
Sheybi na for money
Na why I dey pray
God abeg, make I no turn prey
Mama dey for yard (yard)
Papa Dey for farm (farm)
Pikin dey for road, the family musto chow
We dey find the kpa
To avoid fipa
I wan turn oga, i don tire to dey bow
Papa eh!
Make I no jam agbako
Money eh!
Biko enta my bank o
God abeg!
Papa eh!
Make I no jam agbako (ah zoom zoom zoom)
Money eh! (eh eh eh)
Biko enta my bank o
God abeg!
S'emo pe orin folarin o common
Aje ogugunuso nimo summon
Otipe ti mo fe show colour
Owo ni obstacle ti o jen rona
Aje lo je k'aderibigbe ma sun under bridge
Lara e ebi yo corner piece
Oluwa dakun wa cover me
Enough is enough no dey suffer me
I dey hustle hard no salary
001 like the binary
Na everytime i dey drink garri
Hunger dey do me padi padi
Yeah! igba sa lonigba nlo
Sodigba ti irunmi ba pa d'ogo
Agba sa l'arugbo awilo
E fi ona owo hanmi e ye p'aja l'obo
Hmmm ogun orun e wa lo'da
Angeli ton pin're oju re da
I dey pray to God make I no suffer rara
Kinma para daa daa
Papa eh!
Make I no jam agbako
Money eh!
Biko enta my bank o
God abeg!
Papa eh!
Make I no jam agbako (ah zoom zoom zoom)
Money eh!
Biko enta my bank o
God abeg!
Soundboi