Ayy
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Sheb'oun l'omo Barnabas
Jah
Eni t'omo way sheb'oun l'omo (Banga)
Ahh ayy (Banga)
Banga
Dear Father in Heaven (Eh eh)
Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down oh Lucifer
I no dey follow pastor dey beef Imam
Father na father
See me I don busy my call oh
I want focus on you on God (Ma sun egbe)
Aye ole f'eni t'omo way (Oh oh)
Eni t'omo way sheb'oun l'omo Barnabas
Aye ole f'eni t'omo way (F'eni t'omo way)
Eni t'omo way sheb'oun l'omo
Me I get sense (Eh eh)
I get God
I come first (Aah)
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people don con report (Sheb'oun l'omo)
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people don con report (Sheb'oun l'omo Barnabas)
Ah eh God oh
No make I fall oh
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tano tano (Eh eh eh)
Eh God oh
No make I fall oh (Yeah ayy)
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tano tano
Dear Father in Heaven (O por)
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV (HIV kriipa)
Church for club oh
Gucci for cloth oh
Land for Port oh
Make dem no mind me yanga (Ma sun egbe)
Aye ole f'eni t'omo way
Eni t'omo way sheb'oun l'omo Barnabas
Aye ole f'eni t'omo way (F'eni t'omo way)
Eni t'omo way sheb'oun l'omo
Me I get sense (Yea)
I get God
I come first
I don boss
Plenty luck
Plenty noise
Plenty people don con report (Sheb'oun l'omo)
Me I get sense (Yeah ay)
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people don con report (Sheb'oun l'omo Barnabas)
Ah eh God oh
No make I fall oh
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tano tano (Eh eh)
Eh God oh (Ah)
No make I fall oh (Yeah ayy)
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tano tano (Banga)
Aye ole f'eni t'omo way (Ayy ayy ay)
Sheb'oun l'omo Barnabas (Banga)
Aye ole f'eni t'omo way (Jah Jah Jah Jah Jah Jah)
Sheb'oun l'omo Barnabas