Back to Top

Kofi Lil - Everyday (feat. Dayonthetrack) Lyrics

Yeah yeah yeah Fayorsey what's up
Uh huh is KOB Charley Day make we tell' em
Now adi akye b3rma get up
Hustle nigga no dey bed so do then tin up
You for look around you everybody speed up
We dey search money b3rma you dey there dey speak of girls
Gyimii gyama your eye no red
Your pocket never heavy you for try no girl
Cos you broke pass nigga wey fi buy no bread
Lazy man hell awaits you try go there
Masa adey for street top na wo ton ko
So the things wey I see for life you don't know
So tell me how you expect sey you gon blow
To be rich eno be magic you dey fool your soul
Some brothers dema hustle no dey equal dema salary
So as he dey he dey search Sunday job
Some too dey complain sey dema time for rest no be enough sake of Sunday job
Some rappers dema life tho
Eno bi easy make you school make you rap when you san dey job
Abrabo na y3 tough b3rma nowhere cool
But whatever dey happen we go san praise God huh

Mama told me no food dey for lazy man
Try again just try before you get that yee yee ye
Noko fio ne gb)m) ba ye yabr3 yabr3 yabr3 o
From morning tee we dey hustle
Why some paddies just dey bed o so o
Why some paddies just dey paddies just dey

Hustle on your own just to get your own cash
Man is twenty four seven no sleep no rest
Tryna get the money real quick in this business
So sey me too I go fi to blow fast
I'm on a rat race sake of time dey go
No be sey ano dey force nah my rhymes dey show
Award nominee recognition from Tigo
But still adey here chale my mind dey blow ah
Sika y3 mogya but edey hia waa
Whether ebi true or lie me adey hia pass
Day you no go tell them how we bia tracks
All the ups and downs we dey do for dey bia paa
And to my DK boys who dey suffer catch mugu
Dey on the grind but make e never turn juju
Today be gari but moro you go chop fufu
The money go come lazy men go turn buulu

Get out there you figure we joking
We out here you figure we low key
If I die today you go remember me yeah
Huh get out there you figure we joking
We out here you figure we low key
If I die today you go remember me
Yeah tie when we dey work wey you dey bed
Adey hustle I go buy mummy a benz
I for go overseas you no dey see I for go overseas you no dey see

Why you bed so o chale why you bed so
Chale why you niggas just dey bed so
O chale why you bed so O chale you niggas just dey bed so
Is KOB Charley Day
Fayorseey what's up
Shoutouts to Qweku Dee
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Danso Arthur, Edem Zigah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kofi Lil

Kofi Lil - Everyday (feat. Dayonthetrack) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Kofi Lil
Length: 3:48
Written by: Danso Arthur, Edem Zigah
[Correct Info]
Tags:
No tags yet