Ye ye ye
Hmmm
Na Kola Jay
Ye
Kola Jay
Ye
Controllable flame
I Dey control the pain
I Dey move everyday yeah
I Dey work everyday yeah
Controllable flame
I Dey control the pain
I Dey move everyday yeah
I Dey work everyday yeah
Say my life everything I do Na chances
Say my moves, all my moves say na chances
Everything Wey I get say na chances
My legacy what I am building make Dem give me chances
I Dey maintain my space
I Dey control my mouth
If not money don't say
I no Dey worry everyday yeah
I Dey Dey for my space
Every late night grinding
Every late night hustling
I Dey try find money ye
Early morning when I wake up
Look into the sky
I be thinking bout what to do next
Say me no get no planning
Only God purpose for me wey Dey come through yeah
Make I tell you what I did
Make I tell you what I did
Make I tell you risks I take
Now gold on my wrist
Mama know I'm blessed
Everyday I be shinning
Everyday I be recording my sounds
I be the real one
I be the real son
I be the real light
I be the real one
I be the real one
I be the true star
I be the mean one
Ye
Controllable flame
I Dey control my pain
I Dey work everyday
I Dey move everyday yeah
Controllable flame
I Dey control my pain
I Dey work everyday
I Dey move everyday yeah
Ko Se Eni To Mo
To Mo Ju
Ko Se Eni To Gul
To Gul Ju
Them see me on top
Them no see my struggle
Them see me on top
Them no see my struggles
Them no know what I face
Them no know things I go through
Them no know things I go through
Them no know the pains
Them no know my phase
Now them want see me with fame
Now see me am shine light yeah
(Ye ye)
I be the real one
I be the true light
I be the true one
I be the real one
I be the real one
I be the true light
I be the mean one
Oluwa Lo Se
Kolawole
Kolawole
Moti Kolawole
Kolawole