Back to Top

kraft boy - Sometimes Lyrics



kraft boy - Sometimes Lyrics




Say my feeling ain't for nobody
You don't know nothing about me
Lately have been acting slightly selfish
At the same time I'm still bougee
Sometimes I feel so lonely
I just need someone to love me
Say your talk is cheap you to Dey cap me

I geti wan kele wey Dey gwagwalada
She to dey shenk so I call olokpa
For this your matter I know want wahala
Any little talk she go say your father
I no Dey foor everywhere marama
Try to Dey calm no Dey to Dey gara
If kele don burst everywhere go scatter
Nah why I Dey try to avoid your matter

Sometimes sometimes
It feels im down
I smoke some to get high

Sometimes sometimes
It feels im down
I smoke some to get high

So many things I can do for you Lizzy
But u be tell me say you no geti feelings
Don't not disturb me(DND) and your phone was not ringing
But it's fine I'm also kind of busy
Sometimes it's hard when you tryna be a real gee
So many dem be acting so funny
Back in the days life was quite easy
Now I put my energy into making money
But nothing spoil as long I still get joy
And if you see me make you try show me love
Nko to ba wun Elenu ni komaso

I geti wan kele wey Dey gwagwalada
She to dey shenk so I call olokpa
For this your matter I know want wahala
Any little talk she go say your father
I no Dey foor everywhere marama
Try to Dey calm no Dey to Dey gara
If kele don burst everywhere go scatter
Nah why I Dey try to avoid your matter

Sometimes sometimes
It feels im down
I smoke some to get high
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Say my feeling ain't for nobody
You don't know nothing about me
Lately have been acting slightly selfish
At the same time I'm still bougee
Sometimes I feel so lonely
I just need someone to love me
Say your talk is cheap you to Dey cap me

I geti wan kele wey Dey gwagwalada
She to dey shenk so I call olokpa
For this your matter I know want wahala
Any little talk she go say your father
I no Dey foor everywhere marama
Try to Dey calm no Dey to Dey gara
If kele don burst everywhere go scatter
Nah why I Dey try to avoid your matter

Sometimes sometimes
It feels im down
I smoke some to get high

Sometimes sometimes
It feels im down
I smoke some to get high

So many things I can do for you Lizzy
But u be tell me say you no geti feelings
Don't not disturb me(DND) and your phone was not ringing
But it's fine I'm also kind of busy
Sometimes it's hard when you tryna be a real gee
So many dem be acting so funny
Back in the days life was quite easy
Now I put my energy into making money
But nothing spoil as long I still get joy
And if you see me make you try show me love
Nko to ba wun Elenu ni komaso

I geti wan kele wey Dey gwagwalada
She to dey shenk so I call olokpa
For this your matter I know want wahala
Any little talk she go say your father
I no Dey foor everywhere marama
Try to Dey calm no Dey to Dey gara
If kele don burst everywhere go scatter
Nah why I Dey try to avoid your matter

Sometimes sometimes
It feels im down
I smoke some to get high
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Winner Constance
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: kraft boy



kraft boy - Sometimes Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: kraft boy
Language: English
Length: 2:32
Written by: Winner Constance
[Correct Info]
Tags:
No tags yet