Back to Top

KRONIKA - Ngozi Lyrics

KRONIKA - Ngozi Lyrics
Official

Emi Kronika lon soro
(Emi Kronika lon soro)
Walking inside the cathedral I dey pray to my God make e answer my prayer
She Dey call me husband material cos she know say the linen e get plenty layer
Me I don carry my water o go to the parish make them turn am into shayo
And e get this kele o wey dey make my heart go kpokpodikpo
When I drop jam o ( them go jam am)
When I drop bounce o ( them go bounce am)
Bebedi Alaja (nla nla)
Oya come give me ginger ( ngwa ngwa)
Girlie you belong to me and I belong to you
But you don't know what to do
Why you dey run from me when I dey run to you
Girl you do me April fool
Your papa sef no like me but I'm never letting go
Ngozi o Ngozi, Ngozi o Ngozi o
Even if your mama talk say she no like me girl I'm never letting go
Ngozi my Ngozi o, Ngozi my Ngozi o
Girlie make you dance to my disco when I enter the place make you follow me go
Me I don dey on my ten toes even if e don late I go call Rymzo
Oya make we dance and kolobi o, girl me no go play you like say I be Ronaldinho
If you don gree you go kill me softly oh my lady

Lady if the sun don't shine and the rain don't fall girl I'll take my chances with you
Ngozi o Ngozi, Ngozi o Ngozi
E get as e dey sweet me for body anytime wey you dey call me your baby
Ngozi my Ngozi, Ngozi my Ngozi
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Bodunrin Jaiyeola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: KRONIKA

KRONIKA - Ngozi Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: KRONIKA
Language: English
Length: 2:48
Written by: Bodunrin Jaiyeola
[Correct Info]
Tags:
No tags yet