Back to Top

Kunleflex HBM - Son of Grace Lyrics



Kunleflex HBM - Son of Grace Lyrics




Aro ko kan mi oo aro
Won shabosi oo aro ko kan mi oo aro
As I dey see today me I thank god
If I hate on you brother me I fork up

So many things way me no fit mention
Way dey run my mind,melo ni mofeso
And I pray I pray and hope
In everything I do make I no fail o

I jejely dey chase my goals
Make I no go jam watin go pass me oo abeg o
So many people get dream I get too
But they left when dem no even plan too

One life opportunity cause me self I no get two
If you know the risks I take
You go know say mi o gentle
As I dey go go go

Badi belle people so many olofofo
Many people ain't thinking proper
Many dey smile but with mind disorder
Open their mind and you go fit japa

And you go fit japa
Ups and down but I stand my ground
Ground is slippery but me stand gallant
Man dey smile but a bit sober

Waiting the days when the soldier smile
But I pray to the most high jah
Everyday blessing for me calendar
Son of grace make I no dey lack

Only god na him dey my back
So many people get dream I get too
But they left when dem no even plan too
One life opportunity cause me self I no get two

If no know the risks I take
You go know say mi o gentle
Money for pocket why my reason no go stable
Dem dey for back

Da be why dem no fit near you
Dem double dare you
Show dem you capable
Shako siwan when you chop your palatable

It's all love like valentine
If you hate make you waka pass
Life is full of sacrifice
Make e no late before you realize

Me and grace we don compromise
O lord I pray
Come take my pain away
Make this sorrow
No show another day
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Aro ko kan mi oo aro
Won shabosi oo aro ko kan mi oo aro
As I dey see today me I thank god
If I hate on you brother me I fork up

So many things way me no fit mention
Way dey run my mind,melo ni mofeso
And I pray I pray and hope
In everything I do make I no fail o

I jejely dey chase my goals
Make I no go jam watin go pass me oo abeg o
So many people get dream I get too
But they left when dem no even plan too

One life opportunity cause me self I no get two
If you know the risks I take
You go know say mi o gentle
As I dey go go go

Badi belle people so many olofofo
Many people ain't thinking proper
Many dey smile but with mind disorder
Open their mind and you go fit japa

And you go fit japa
Ups and down but I stand my ground
Ground is slippery but me stand gallant
Man dey smile but a bit sober

Waiting the days when the soldier smile
But I pray to the most high jah
Everyday blessing for me calendar
Son of grace make I no dey lack

Only god na him dey my back
So many people get dream I get too
But they left when dem no even plan too
One life opportunity cause me self I no get two

If no know the risks I take
You go know say mi o gentle
Money for pocket why my reason no go stable
Dem dey for back

Da be why dem no fit near you
Dem double dare you
Show dem you capable
Shako siwan when you chop your palatable

It's all love like valentine
If you hate make you waka pass
Life is full of sacrifice
Make e no late before you realize

Me and grace we don compromise
O lord I pray
Come take my pain away
Make this sorrow
No show another day
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ayomide Oladeji
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kunleflex HBM



Kunleflex HBM - Son of Grace Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Kunleflex HBM
Language: English
Length: 3:02
Written by: Ayomide Oladeji
[Correct Info]
Tags:
No tags yet