Back to Top

Dormot Video (MV)




Performed By: kxms
Language: English
Length: 2:33
Written by: Kemson bassey
[Correct Info]



kxms - Dormot Lyrics
Official




How many people dey for my dormot
How many people wey I wan support
How many tears I cry for my comfort
Comfort
How many people dey for my puff puff
No enemies of mine so I lock up
So I lock up
Hmmm hmm hmm
Ahn ahn ahn
Hmmm hmmm hmmm
See wetin dey sup for here
What's up oh
Me I dan manya oh
E day be like say a man dan tire oh
Me I no go tire oh
Cos aye ko kere oh
No retire oh
I go dey fire
See sometimes I stay in my corner
Get kind things dey bother my head
Me I dan manya oh
E dey be like say a man dan tire oh
How many people dey for my dormot
How many people wey I wan support
How many tears I cry for my comfort
Comfort
How many people dey for my puff puff
No enemies of mine so I lock up
So I lock up
Hmmm hmm hmm
Ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn
Been there loose your mind
Say I've been there
Ahn ahn ahn
Been there loose your mind
Yeah yeah
You no go see normal
You fit to loose your mind ahn
You fit to loose your mind
You fit to see commas
It's a lot oh
Sometimes it's a lot oh
And you can't do enough
You no go see normal
You fit to loose your mind ahn
How many people dey for my dormot
How many people wey I wan support
How many tears I cry for my comfort
Comfort
How many people dey for my puff puff
No enemies of mine so I lock up
So I lock up
Hmmm hmm hmm
Ahn ahn ahn
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

How many people dey for my dormot
How many people wey I wan support
How many tears I cry for my comfort
Comfort
How many people dey for my puff puff
No enemies of mine so I lock up
So I lock up
Hmmm hmm hmm
Ahn ahn ahn
Hmmm hmmm hmmm
See wetin dey sup for here
What's up oh
Me I dan manya oh
E day be like say a man dan tire oh
Me I no go tire oh
Cos aye ko kere oh
No retire oh
I go dey fire
See sometimes I stay in my corner
Get kind things dey bother my head
Me I dan manya oh
E dey be like say a man dan tire oh
How many people dey for my dormot
How many people wey I wan support
How many tears I cry for my comfort
Comfort
How many people dey for my puff puff
No enemies of mine so I lock up
So I lock up
Hmmm hmm hmm
Ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn
Been there loose your mind
Say I've been there
Ahn ahn ahn
Been there loose your mind
Yeah yeah
You no go see normal
You fit to loose your mind ahn
You fit to loose your mind
You fit to see commas
It's a lot oh
Sometimes it's a lot oh
And you can't do enough
You no go see normal
You fit to loose your mind ahn
How many people dey for my dormot
How many people wey I wan support
How many tears I cry for my comfort
Comfort
How many people dey for my puff puff
No enemies of mine so I lock up
So I lock up
Hmmm hmm hmm
Ahn ahn ahn
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kemson bassey
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: kxms

Tags:
No tags yet