Back to Top

LEISE - Mio Jiya Mo Lyrics



LEISE - Mio Jiya Mo Lyrics
Official




Baba I thank you wetin I wan do if i Dey hospital,
But the ones wey you don do Baba i Feel you make you do am times two
Ahhh mio jiya mo
Mio jiya mo
Baba ma je n jiya mo
Ahhh mio jiya mo
Mio jiya mo
Baba ma je n jiya mo
So many things man wan buy but na sapa
Mo fe ma wo Gucci Givenchy pelu baba Prada
Ko ma soro mi leyin kilo kanmi e mi o ma gbo nkankan
Abi eyin ti gbo nkankan ni
Ki owo inu aza ma ti di nkankan ni temi
Kowo wole
Kola wole
Iwo sha ma gbadura
Na jejejeje I wan Dey I no like wahala
As we hustle daily 2kay make we no jam 10kay wahala oo
Ka wa sha sorire
Ka tun rona gbegba ooo
Jejejeje Make I just Dey go jejejeje
I know say I go tey moma pepepe
Olorun I go tey mo ma pepeepe
Baba I thank you wetin I wan do if i Dey hospital,
But the ones wey you don do Baba i Feel you make you do am multiple
To ba gbemu bami feyin wan gbale
Emini officer emi shatun ni bale
Ki sapa to bami Nile ki tin kanle
Iyayii ti poju baba mo shey bebe
But
Crazy crazy crazy things happening all around me
You be my shield you be my guard
I know say you go cover me
Ahhh mio jiya mo
Mio jiya mo
Baba ma je n jiya mo
Ahhh mio jiya mo
Mio jiya mo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Baba I thank you wetin I wan do if i Dey hospital,
But the ones wey you don do Baba i Feel you make you do am times two
Ahhh mio jiya mo
Mio jiya mo
Baba ma je n jiya mo
Ahhh mio jiya mo
Mio jiya mo
Baba ma je n jiya mo
So many things man wan buy but na sapa
Mo fe ma wo Gucci Givenchy pelu baba Prada
Ko ma soro mi leyin kilo kanmi e mi o ma gbo nkankan
Abi eyin ti gbo nkankan ni
Ki owo inu aza ma ti di nkankan ni temi
Kowo wole
Kola wole
Iwo sha ma gbadura
Na jejejeje I wan Dey I no like wahala
As we hustle daily 2kay make we no jam 10kay wahala oo
Ka wa sha sorire
Ka tun rona gbegba ooo
Jejejeje Make I just Dey go jejejeje
I know say I go tey moma pepepe
Olorun I go tey mo ma pepeepe
Baba I thank you wetin I wan do if i Dey hospital,
But the ones wey you don do Baba i Feel you make you do am multiple
To ba gbemu bami feyin wan gbale
Emini officer emi shatun ni bale
Ki sapa to bami Nile ki tin kanle
Iyayii ti poju baba mo shey bebe
But
Crazy crazy crazy things happening all around me
You be my shield you be my guard
I know say you go cover me
Ahhh mio jiya mo
Mio jiya mo
Baba ma je n jiya mo
Ahhh mio jiya mo
Mio jiya mo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Toheeb Ogunyemi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: LEISE



LEISE - Mio Jiya Mo Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: LEISE
Language: English
Length: 2:45
Written by: Toheeb Ogunyemi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet