Back to Top

LEISE - Wavy Lyrics



LEISE - Wavy Lyrics




Na for this life you go know say bad man dey
Dem bad for inside but dem fine for face
Zero balance wan dey make man craze
Okirika balenciaga Iyen l'orile
Na for this life you go know say bad man craze
Dem fine for face but dem bad for inside
Zero balance wan dey make man craze
Okirika balenciaga Iyen l'orile

Alanta o kan yin enjo kukere
(Kukere)
Mu'she yen komi k'owo shati pe
Mo kan ton shey Kori shati pe
Make I carry dey go kin ri batishey

Alanta o kan yin enjo kukere
(Kukere)
Mu'she yen komi k'owo shati pe
(Shati pe)
Mo kan ton shey Kori shati pe
Make I carry dey go kin ri batishey

Oluwa sha lon shomi shomi
Ode mo pe eminikan ni
Mio lelomi Mio ni waju
Mio ni leyin Mio ni waju

Make I farabale enter zanga
(Zanga o)
E sweet gan nishey lo dabi fanta
(Fanta o)
I dey with you January to December
E tey wey dem see me dem still dey talk my matter (matter o)

Omo Iyami womi
Tell me what dem wanting
Oro tio yowo file kore wole lotun losi
K'Oluwa ma shomi
Steady steady chasing
Angeli ton shomi magbere mi kojaami

Che che che
Pay pay pay
Mayormikun biti of lay lay lay
E don tey tey tey wey dem say say say
Omoyii omo pe koma kere

Idan ponle like ajigijaga
Show me your balance shey you get stamina
I no dey shook mouth I get caliber
E long gan e pass kilometer
Ayan yan yan yan
Paran pa ranran
Angeli ode jorrr
O de daun funmi now
High high high
Fly high high
Carry me trabaye o de daun funmi now

Loruko jesu
Kode farabale calcu
(Late)
Before you be the example
No be every man suppose to dey your circle
Ma lo form jaju
(Ahnahnnnnn)
Koma lo sope iwo lo gbonju
Many gbege wey man dey battle
As you see am so oju ti double

Na for this life you go know say bad man dey
(Aje)
Dem bad for inside but dem fine for face
(Dem dey)
Zero balance wan dey make man craze
Okirika balenciaga iyen l'orile

Na for this life you go know say bad man craze
Dem fine for face but dem zxjt for inside
Zero balance wan dey make man craze
Okirika balenciaga iyen l'orile
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Na for this life you go know say bad man dey
Dem bad for inside but dem fine for face
Zero balance wan dey make man craze
Okirika balenciaga Iyen l'orile
Na for this life you go know say bad man craze
Dem fine for face but dem bad for inside
Zero balance wan dey make man craze
Okirika balenciaga Iyen l'orile

Alanta o kan yin enjo kukere
(Kukere)
Mu'she yen komi k'owo shati pe
Mo kan ton shey Kori shati pe
Make I carry dey go kin ri batishey

Alanta o kan yin enjo kukere
(Kukere)
Mu'she yen komi k'owo shati pe
(Shati pe)
Mo kan ton shey Kori shati pe
Make I carry dey go kin ri batishey

Oluwa sha lon shomi shomi
Ode mo pe eminikan ni
Mio lelomi Mio ni waju
Mio ni leyin Mio ni waju

Make I farabale enter zanga
(Zanga o)
E sweet gan nishey lo dabi fanta
(Fanta o)
I dey with you January to December
E tey wey dem see me dem still dey talk my matter (matter o)

Omo Iyami womi
Tell me what dem wanting
Oro tio yowo file kore wole lotun losi
K'Oluwa ma shomi
Steady steady chasing
Angeli ton shomi magbere mi kojaami

Che che che
Pay pay pay
Mayormikun biti of lay lay lay
E don tey tey tey wey dem say say say
Omoyii omo pe koma kere

Idan ponle like ajigijaga
Show me your balance shey you get stamina
I no dey shook mouth I get caliber
E long gan e pass kilometer
Ayan yan yan yan
Paran pa ranran
Angeli ode jorrr
O de daun funmi now
High high high
Fly high high
Carry me trabaye o de daun funmi now

Loruko jesu
Kode farabale calcu
(Late)
Before you be the example
No be every man suppose to dey your circle
Ma lo form jaju
(Ahnahnnnnn)
Koma lo sope iwo lo gbonju
Many gbege wey man dey battle
As you see am so oju ti double

Na for this life you go know say bad man dey
(Aje)
Dem bad for inside but dem fine for face
(Dem dey)
Zero balance wan dey make man craze
Okirika balenciaga iyen l'orile

Na for this life you go know say bad man craze
Dem fine for face but dem zxjt for inside
Zero balance wan dey make man craze
Okirika balenciaga iyen l'orile
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Toheeb Ogunyemi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: LEISE



LEISE - Wavy Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: LEISE
Language: English
Length: 2:54
Written by: Toheeb Ogunyemi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet