For you anything I go do
Fear not adey for you
You dey bost my brain
Anytime I set my eyes on you
Dinner for two
Me and you
Later I go wine pon you
Karate kunfu anything you dey want name I go do for you
Goosebumps when I feel your touch any part you melt my heart

Odo yewu bɛ so memu bɛfe mano minnya atinka
Odo yewu neɛma woyɛ yi mesi medaa mendaa

Light out come close eyes close oh yeah
Fine boy sweet boy make a feel your taste tonight
Ago fight for your love always forever
Oh yeah ago dey in your arms tight
Goosebumps when I feel your touch any part you melt my heart
Goosebumps when I feel your touch any part you melt my heart
Odo yewu bɛ so memu bɛfe mano minnya atinka
Odo yewu neɛma woyɛ yi mesi medaa mendaa
Odo yewu bɛ so memu bɛfe mano minnya atinka
Odo yewu neɛma woyɛ yi mesi medaa mendaa
Ago make you happy all day happy always and between me and you nothing go dey no one go dey
Ago make you happy always happy all day and between me and you nothing go dey no one go dey
Go dey
Nothing go dey
Go dey
Nothing go dey