Back to Top

Lhozy - 40:24 Lyrics



Lhozy - 40:24 Lyrics
Official




Uh
Uhhh uh uhh
It's your boy Lhozy yeah
Dem be hating me for no reason ni
I no reason their matter I Dey busy ni
Ikorodu to the world dem be feeling me (ye ye)
Mama so funmi shey mo ranti
Mo ma lowo pa kinto forty
As omo oro mo fo ti
The time is going no be say e go stop
If I no Dey this world wetin my family go chop
The table fit turn make e no reach your side
Ologbon lole ye put that aside
The table fit turn make e no reach your side
Ologbon lole ye put that aside
Dem be dey say I no go blow
And I give them back to back make dem Jo
K'omo araye listen to my flow
Cause i know say one day man go blow
Dem be dey say I no go blow
I give them back to back make dem Jo
K'omo araye listen to my flow
Cause i know say one day man go blow
Hustler getti pay day
Kori bamishe
Ologo forever
Kin ri batishe
Family problem no dey finish
Make dem no see me finish
Ologo forever oo
Bye bye to broke days
Gone are those days
Wey man no getti pay day
And the bills Dey ye ye ye ye
The table fit turn make e no reach your side
Ologbon lole ye put that aside
The table fit turn make e no reach your side
Ologbon lole ye put that aside
Dem Dey say I no go blow
And i give them back to back make dem Jo
K'omo araye listen to my flow
Cause i know say one day man go blow
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Uh
Uhhh uh uhh
It's your boy Lhozy yeah
Dem be hating me for no reason ni
I no reason their matter I Dey busy ni
Ikorodu to the world dem be feeling me (ye ye)
Mama so funmi shey mo ranti
Mo ma lowo pa kinto forty
As omo oro mo fo ti
The time is going no be say e go stop
If I no Dey this world wetin my family go chop
The table fit turn make e no reach your side
Ologbon lole ye put that aside
The table fit turn make e no reach your side
Ologbon lole ye put that aside
Dem be dey say I no go blow
And I give them back to back make dem Jo
K'omo araye listen to my flow
Cause i know say one day man go blow
Dem be dey say I no go blow
I give them back to back make dem Jo
K'omo araye listen to my flow
Cause i know say one day man go blow
Hustler getti pay day
Kori bamishe
Ologo forever
Kin ri batishe
Family problem no dey finish
Make dem no see me finish
Ologo forever oo
Bye bye to broke days
Gone are those days
Wey man no getti pay day
And the bills Dey ye ye ye ye
The table fit turn make e no reach your side
Ologbon lole ye put that aside
The table fit turn make e no reach your side
Ologbon lole ye put that aside
Dem Dey say I no go blow
And i give them back to back make dem Jo
K'omo araye listen to my flow
Cause i know say one day man go blow
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Pelumi Lawal
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Lhozy



Lhozy - 40:24 Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Lhozy
Language: English
Length: 2:17
Written by: Pelumi Lawal
[Correct Info]
Tags:
No tags yet