I know why I thank the lord eh
I know many things dey sup eh
I jam many block for road
But I no send.. no lele
I know many fight for life
On my own way, me I try survive
I see many sacrifice
From 9 to 5
Omo me I cast and bind oo
Many many man don show, Dem don go
Omo dem still no blow
Too many men don jonz, On ten toes
Omo na real life so ooo
Me I thank Lord so far
Because say I come this far
Me I no wan stay suffer
Me I no wan dey bother
Bad as e bad I wan dey with my peace of mind
I no wan broke come dey sleep for night
I no wan hear say my dreams collide
Oh no oh no
Father father I wan dey with my gees for life
I no hear say I lose connect
Them my bros make we reconnect
247 I've been working like that
All my working them go talk say na jazz
Tell me something me I no understand
Man no be God
If something no kill me
E go make man strong o
Everything must to touch my circle
No wan see wetin go make eye red oo
Make I eye red ooo
Many many man don show, Dem don go
Omo dem still no blow
Too many men don jonz, On ten toes
Omo na real life so ooo
Me I thank Lord so far
Because say I come this far
Me I no wan stay suffer
Me I no wan dey bother
Bad as e bad I wan dey with my peace of mind
I no wan broke come dey sleep for night
I no wan hear say my dreams collide
Oh no oh no
Father father I wan dey with my gees for life
I no hear say I lose connect
Them my bros make we reconnect