Mr shelegangan
Khedy pon this one o yoh
Ehh
Bad rapper wey dey sing song yeah yeah
Eh yeah
(ibadi ko ma ro)
(My Baby ko ma jo)
(Ibedi ko ma ro o)
(Drivin' me crazy otito)
(Baby you're naughty oti yo)
Mr shelegangan
Ye
As in kilo shele gan gan?
(Bounce è)
Ayy ibadi ko ma ro
My Baby ko ma jo
(Ye)
Ibedi ko ma ro oo
Drivin' me crazy otito
Baby you're naughty oti yo
Girl i been dey gbadun your parole
Omo to shan caro
Put me on trips biti claro
Girl i'll be your bad man commando
My Toyin tomato
Me sweet sweet potato
You go go vacation for Soweto
Abi Toronto
Omo forget o
Say I be from ghetto
Baby you set oo
I'll fly you with jet o
No reject ohh
Omo omo no regrets
You go see Ronaldo
Omo i fit falcelto
Mukeke
O mukulu
O muke n ke
Oya mukulu mukulu
Mukeke
Omo you good you good
You set set
She wan dey turn me on
Bring your back side
I want it all
Make i dey for down
Make you dey for top
(Yeah)
Shey you know this shawty?
She ah want to chop my money
And everyday she callin'
Omo ki lo kan mii??
Won ti lo won ti lo
Awon to ko wa
Shon ti lo
Shon ti lo?
Me i don fall in love
Fall in love
Orin ta jo ko
Won ti gbo
(Won ti gbo oo)
Ibadi ko ma ro
(I ye)
My Baby ko ma jo
(Ye)
Ibedi ko ma ro o
Drivin' me crazy otito
Baby you're naughty oti yo
Girl i been dey gbadun your parole
(Ro)
Omo to shan caro
Put me on trips biti claro
Girl i'll be your bad man commando
My Toyin tomato
Me sweet sweet potato
You go go vacation for Soweto
Abi Toronto
Omo forget o
Say I be from ghetto
Baby you set o
Fly you with jet o
No reject oh
Omo Omo no regrets
You go see Ronaldo
Omo i fit falcelto
Mukeke
O mukulu
O muke n ke
Oya mukulu mukulu
Mukeke
Omo you good you good
You set set
Wan dey turn me on
Bring your back side
I want it all
Make i dey for down
Make you dey for top
(ibedi ko ma ro)
(My Baby ko ma jo)
(Ibedi ko ma ro o)
(Drivin' me crazy otito)
(Baby you're naughty otiyo)