Eeeyyy Eyy
Oh better days are coming
Yeah yeah
Oh better days are coming
Lord knows me was born up to bomber the place
F***k a fake friend me no watching all this hate
Incase you don't know
Yeah mi is uncle dirty
When I bost it up there
All the galydem dey craze oo
So better days ahead
See my boys we no dey bed
As you dey dey flex
We dey studio just dey work yah
Better days ahead
See my boys we no dey bed
As you dey dey flex
In the studio just dey work yah aa aa
Give to them like BOYAKAA
On this beat mana masaka
Vibe to this make we turn up
See imma jam this place imma rock this place
Imma turn this place imma speed this game up
Waguan you see a hater dem
Don't you try you go take a L
Cos you if you try this boy
Imma break your jaw imma twist your neck imma f***k your face up
Things wey I Dey do only me wey I barb
You you dey afar you you dey there just dey yarn
A lot of thing that I see only me wey I know
Aloppa things that agwan but I leave them to Jah
So better days ahead
See my boys we no dey bed
As you dey dey flex
We dey studio just dey work yah
Better days ahead
See my boys we no dey bed
As you dey dey flex
In the studio just dey work yah aa aa
N**ga why you hating
N**ga why you hating
You no dey see say we dey move forward
Then you back biting yeah
Hoping the sun wey go change ooo
These **s no dey wanna lane oo
After the sun comes the rainbow
These **s no dey wanna lane oo
See the way we shine
You can't stop my grind
Enemies go try to pull we down
But we dey grind
See the way we shine
See the way we grind
Enemies go try to pull we out but we dey grind oooo
So better days ahead
See my boys we no dey bed
As you dey dey flex
We dey studio just dey work yah
Better days ahead
See my boys we no dey bed
As you dey dey flex
In the studio just dey work yah aa aa
Better days gon come
We be fighting through the struggle
Haters dey just dey susupon
But we no hear em
Them dey mumble
Work to the top now
We ain't gonna flop
Music is life not a job
Work to the top now
We ain't gonna flop
Music is life not a job
This all we got we no dey play
We no dey book you if you dey hate
This all we got we no dey play
We no dey book you if you dey hate yah
Dirty season is our time
No dey Nursery but got rhymes
We don't trip cos we gon shine
We know ayyy
So better days ahead
See my boys we no dey bed
As you dey dey flex
We dey studio just dey work yah
Better days ahead
See my boys we no dey bed
As you dey dey flex
In the studio just dey work yah aa aa