Back to Top

Lirase - Demand (feat. Marince Omario) Lyrics



Lirase - Demand (feat. Marince Omario) Lyrics
Official




Time no dey to dey waste
I want plenty money
Focus on my hustle normal
Fill my cup and my plate
No call me unless
Cedi, pounds or dollars
Plenty paper, lotto money
Someway, if you no get money someway
Nobody daughter sef go look your face
Ashawo sef you for pay
So count am for me
Tin wey sweet pass honey
Fit make you laugh the tin wey no funny
Make the gyaldem horny
So count am for me oo
Tin wey sweet pass honey
Fit make you laugh the tin wey no funny
Make the gyaldem
Make the gyaldem
So me demand me pay
Make you no waste me time
Only money talk me I wanna hear
If credit come tomorrow
Me demand me pay
Look in my red eye
I fit throw my hand for your head
I want carry am fill wheelbarrow
Watch me in the face and talk to me
Weytin go fit replace
Bei ni mi kɛ bo ja money
So pay me for nea yɛ bɛ di
Don't you delay
Nohewɔ ni miba
Don't f*ck with me
Oo force mi
I hunt fi di bread
Cuh me need that
Tamɔ ootao ni oli mi
If you no want give me
All the money mi deserve
Hani mi tsui ba
I want get it cos I never had
Nohewɔ kaalu hɔmɔ ni eye wɔ dã
No you cyaan see me
If anuh cheese I'm leaving
I for live it up
And living with no money bad
I want get it cos I never had
Nohewɔ kaalu hɔmɔ ni eye wɔ dã
No you cyaan see me
If anuh cheese I'm leaving
I for live it up
And living with no money bad
So me demand me pay
Make you no waste me time
Only money talk me I wanna hear
If credit come tomorrow
Me demand me pay
Look in my red eye
I fit throw my hand for your head
I want carry am fill wheelbarrow
I want count it
I really wan stack it
I need a lot of it
I need a couple Ms to buy my mama a crib
Need an excel to track the money
To track the money
Need a forklift, that kind of money
That kind of money
Make dem wonder if e be laundry
Ahh
Me demand me pay
Me demand me pay
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Time no dey to dey waste
I want plenty money
Focus on my hustle normal
Fill my cup and my plate
No call me unless
Cedi, pounds or dollars
Plenty paper, lotto money
Someway, if you no get money someway
Nobody daughter sef go look your face
Ashawo sef you for pay
So count am for me
Tin wey sweet pass honey
Fit make you laugh the tin wey no funny
Make the gyaldem horny
So count am for me oo
Tin wey sweet pass honey
Fit make you laugh the tin wey no funny
Make the gyaldem
Make the gyaldem
So me demand me pay
Make you no waste me time
Only money talk me I wanna hear
If credit come tomorrow
Me demand me pay
Look in my red eye
I fit throw my hand for your head
I want carry am fill wheelbarrow
Watch me in the face and talk to me
Weytin go fit replace
Bei ni mi kɛ bo ja money
So pay me for nea yɛ bɛ di
Don't you delay
Nohewɔ ni miba
Don't f*ck with me
Oo force mi
I hunt fi di bread
Cuh me need that
Tamɔ ootao ni oli mi
If you no want give me
All the money mi deserve
Hani mi tsui ba
I want get it cos I never had
Nohewɔ kaalu hɔmɔ ni eye wɔ dã
No you cyaan see me
If anuh cheese I'm leaving
I for live it up
And living with no money bad
I want get it cos I never had
Nohewɔ kaalu hɔmɔ ni eye wɔ dã
No you cyaan see me
If anuh cheese I'm leaving
I for live it up
And living with no money bad
So me demand me pay
Make you no waste me time
Only money talk me I wanna hear
If credit come tomorrow
Me demand me pay
Look in my red eye
I fit throw my hand for your head
I want carry am fill wheelbarrow
I want count it
I really wan stack it
I need a lot of it
I need a couple Ms to buy my mama a crib
Need an excel to track the money
To track the money
Need a forklift, that kind of money
That kind of money
Make dem wonder if e be laundry
Ahh
Me demand me pay
Me demand me pay
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Prince Tetteh, Anthony Apio
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Lirase



Lirase - Demand (feat. Marince Omario) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Lirase
Language: English
Length: 2:53
Written by: Prince Tetteh, Anthony Apio

Tags:
No tags yet