Nobody wey know tomorrow
I got to enjoy my life today, today
To enjoy this life to the fullest na my aim o
Enjoyment, enjoyment, enjoyment (enjoyment o)
Enjoyment na my name, enjoyment ma fi para
Enjoyment, enjoyment, enjoyment (enjoyment o)
To enjoy this life to the fullest na my aim o
Enjoyment, enjoyment, enjoyment (enjoyment o)
Enjoyment na my name, enjoyment ma fi para
Enjoyment, enjoyment, enjoyment (o na na na na)
Life is too short o
At times, people can be messy
Keep talking negativity about me
Many many haters, na you sabi
So, I dress and silence the haters
Put on my cologne
Turn up for the place where the gbedu dey slam
When the girls dem see me arrive
They know say enjoyment don show
Ladies looking like models everywhere
Smiles and dance moves everywhere
They know say big boys tings go sele
Crystal go flow, Branson Cognac go flow
Hennessey and Vintage Whiskey go flow
Life is too short o
Someone go sleep, E no go wake up
Another one commot, he no go come back
Breath is a blessing to me o
Everyone must return to the owner
Who be next, na hin we no know
Today, make I enjoy my life
When the boys see me land
They know say na enjoyment be that
Platinum, American Express, Visa on display
Club owner smiling to the bank
Cos boys go spend this money
Cristal go flow, Branson Cognac go flow
Hennessey go flow, Vintage Whiskey go flow
To enjoy this life to the fullest na my aim o
Enjoyment, enjoyment, enjoyment (enjoyment o)
Enjoyment na my name, enjoyment ma fi para
Enjoyment, enjoyment, enjoyment (enjoyment o)
To enjoy this life to the fullest na my aim o
Enjoyment, enjoyment, enjoyment (enjoyment o)
Enjoyment na my name, enjoyment ma fi para
Enjoyment, enjoyment, enjoyment
Make I enjoy my life
Today, today, today, today
Nobody know tomorrow
Nobody know tomorrow