Biegbe me o
Biegbe me o
Metamawe ne o
Ye Ye people
Comot from my face
Blocking entrance access
Me mwen ghe
For no more stress right now
Put my phone for DND
Trauma and recovery
Longing for serenity right now
Ziggy ziggy zaga zaga
Everytime na scatter scatter
Anything about my matter
E dey carry drama drama
Problem plenty huara huara
For my life
Me myself don tire tire
Enough of the fire fire
Connecting with higher higher
Meditation is required
I'm tired oh
Space space
I need my time
Space space
Give me chance
Space space
Peace of mind
I no trouble nobody
Don't you trouble my life now
Space space
I need my time
Space space
Give me chance
Space space
Peace of mind
I no trouble nobody
Don't you trouble my life now
Space space space
Space space space
Space space
Space space space
Space space space
Space space
Space space
Space space
Space space
Oh oh oh
Oh oh oh
Yeah
Me I no go let your reggae
Spoil my blues
I don leave Una circle
I don change my move
Follow my trace
Whether I'm loud or I'm mute
Wettin love itoya do
Dey go Dey carry am like news
Clear road for me
Light up my sage
Cleanse up my place
Breathe in and out
Rejuvenate
Pat myself up
I've been hard on myself
Prioritise to put myself first
Ebire alu
Osenobla mhen
Oe remhen khian
Ebire alu
Akhu Osenobla
Mhen re luorle
Ona ta bhena
Ona ta bhena
Otiwewewe otiwewewe
Oto oghe
Egbe kwelorbha
Egbebha bhatanokhian
Space space
I need my time
Space space
Give me chance
Space space
Peace of mind
I no trouble nobody
Don't you trouble my life now
Space space
I need my time
Space space
Give me chance
Space space
Peace of mind
I no trouble nobody
Don't you trouble my life now
Space space space
Space space space
Space space
Space space space
Space space space
Space space
Space space
Space space
Space space
Oh oh oh
Oh oh oh
Yeah
Haba
Hu
Aise
Ha
Wetin
Hu
Yekpa
Ha
Biegbe me o
Biegbe me o
Metamawe ne o