Back to Top

Luimeno - Feelings (feat. Radar) Lyrics



Luimeno - Feelings (feat. Radar) Lyrics
Official




De hottest
I've been in my feelings
I've been in my zone
A day on my own,with a bit of anxiety
(Ah ah ah)
Overthinking, gets the best of me sometimes
I still dey think am,wetin been happen last night
Had couple shots of vodka, now I'm down o
I'm down oh oh oh
I don start to dey gbogbo cigar
Get some thoughts wey dey trigger nigga
If I start talk, you go eya nigga
If you be real, you be my nigga
Don't pull my trigger
I've been in my feelings(I've been on my feelings lately)
I've been in my zone(I've been on my zone lately)
A day on my own(I Dey on my own lately)
With a bit of anxiety
(Ah ah ah)
Overthinking, gets the best of me sometimes
I still dey think am wetin been happen last night oh
Had couple shots of vodka
Now I'm down
I'm down
I don start to dey gbogbo cigar
Get some thoughts wey Dey trigger nigga
If I start talk, you go eya nigga
If you be real, you be my nigga
I swear you cannot relate
Man, I never back down
Record all night even while I palpitate
Many matters wey dey play for my head
I don dey waka comont and I no comb my beard
I dey over speed and I dey the last gear
I get two friends wey been die one year
It's suicide, it's suicide, suicide
You test me, it's suicide, suicide
Betray me, we divide, divide
Yeah
One five gig for my mtn pulse
Getti many clients wey no gree picks calls
All my guys clean, none of them do plus
If you work hard, you go get surplus
I've been in my feelings
I've been in my zone
A day on my own, with a bit of anxiety
(Ah ah ah)
Overthinking,it gets the best of me sometimes
I still dey think am
Wetin been happen last night
Had a couple shots of vodka
Now I'm down oh(eya)
I am down
I don start to dey gbogbo cigar
If I start talk, you go eya nigga
Get some things wey dey trigger nigga
In my, in my, in my, in my feelings oh
Please don't pull my trigger
Please don't pull my trigger
Please don't pull my trigger
Cause I'm in my feelings
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

De hottest
I've been in my feelings
I've been in my zone
A day on my own,with a bit of anxiety
(Ah ah ah)
Overthinking, gets the best of me sometimes
I still dey think am,wetin been happen last night
Had couple shots of vodka, now I'm down o
I'm down oh oh oh
I don start to dey gbogbo cigar
Get some thoughts wey dey trigger nigga
If I start talk, you go eya nigga
If you be real, you be my nigga
Don't pull my trigger
I've been in my feelings(I've been on my feelings lately)
I've been in my zone(I've been on my zone lately)
A day on my own(I Dey on my own lately)
With a bit of anxiety
(Ah ah ah)
Overthinking, gets the best of me sometimes
I still dey think am wetin been happen last night oh
Had couple shots of vodka
Now I'm down
I'm down
I don start to dey gbogbo cigar
Get some thoughts wey Dey trigger nigga
If I start talk, you go eya nigga
If you be real, you be my nigga
I swear you cannot relate
Man, I never back down
Record all night even while I palpitate
Many matters wey dey play for my head
I don dey waka comont and I no comb my beard
I dey over speed and I dey the last gear
I get two friends wey been die one year
It's suicide, it's suicide, suicide
You test me, it's suicide, suicide
Betray me, we divide, divide
Yeah
One five gig for my mtn pulse
Getti many clients wey no gree picks calls
All my guys clean, none of them do plus
If you work hard, you go get surplus
I've been in my feelings
I've been in my zone
A day on my own, with a bit of anxiety
(Ah ah ah)
Overthinking,it gets the best of me sometimes
I still dey think am
Wetin been happen last night
Had a couple shots of vodka
Now I'm down oh(eya)
I am down
I don start to dey gbogbo cigar
If I start talk, you go eya nigga
Get some things wey dey trigger nigga
In my, in my, in my, in my feelings oh
Please don't pull my trigger
Please don't pull my trigger
Please don't pull my trigger
Cause I'm in my feelings
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Osemuahu Avbuluimen, Michael Odiongenyi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Luimeno



Luimeno - Feelings (feat. Radar) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Luimeno
Language: English
Length: 3:30
Written by: Osemuahu Avbuluimen, Michael Odiongenyi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet