I'm here to start a party
Belaire rose
I'm a baller baller
My soweto baybay
You set my soul on fire
The way you whine baka
Na murder I need a healer
Ambiance
I need you in my ER
Shit don't kill my vibe
Heya
I'm a hero
Say me light your world
Lit your cosmos
Sha ma jujo
Call me je a ma ride in my limo
City of delight baby we go
Niro
I'm your Hero
Mopo go burst Soja
Tell me say no palava
Kenny ko fun Taye
Wahala for big granana
If I put my disc in your system
It joko like one terabyte
Old man come this scene
Hin sef no jogor Ruff rider
I'm saucy I suck on this b
Juicy like sweet mirinda
It's 4'oclock on this b
Her scent mirabilis jalapa
Oh yeah
Oh no
Oh no no
Oh no
Tell am plea
Make she de whyne me
Make e me feel like Amazing
Dey do me like Kenz
Dey do me like say the boy ready
E dey do me like say Marvo dey ni
Me I b waiting for her and she dey ni
She call me ma boo
Tell me say Marvo you good
Tell me say one thing I do
Tell me say something about you I no know
I like the way wey she dey whine am
Way she dey give me adrenaline
Me I be barack obama
See me like say I be barack obama yeah
Omo the way she dey whine
Make me feel like I'm getting behind
I'm a hero
Say me light your world
Lit your cosmos
Sha ma jujo
Call me je a ma ride in my limo
City of delight baby we go
Niro
I'm your Hero
Sisi Diana
Di a Di a
There's something about your body
To ngbona
I gety big banana
Com chop my money
This your body
Men e go killy somebody
I'm loving your body and I want to to si be
Oya je ka ma runmo
Gimme love as omo to ngbope
Faji lo as omo to nshopeshope
Tell em I fall on this b
Tell em we starting a party
See Imma rocking this b
Stay fly sexy and sparkly
Chill in ma benz
You be looking like Kenz mama stay fly
Naughty she be a casa freak hoes
Me wen don nono
Run up on skun one kilo
Steady on my grind
I'm Icy and sparkly and brag
Cos Imma fall on this b hun hun
Dope for this b hun
Hun hun hun
Sha ma jujo
Call me je a ma ride in my limo
City of delight baby we go
Niro
I'm your Hero