Back to Top

Magnificent Collins - WAKA Lyrics



Magnificent Collins - WAKA Lyrics
Official




Brethren
You may be wondering
Why I walk the way I do
Abi you dey wonder
Why I dey waka the way I dey waka
Nor be by work oo
I be try do am myself both e nor work o
(laughs)
But as Jesus don die
Done give Him life for my own
He come make me righteous
Come make me white like snow
Nor be me pay the price
Na Jesus
Na Him be God only Pikin
He give me Him life oo
Come take my own
Yesi Yesi
Na me make mistake
But Baba God takei my place
He come takei my shame
Come give me grace
So I nor dey fear again
I nor dey doubt again
Jesus e don take my place
Jesus e don pay am
He tell me say
He yoke easy
He tell me say
He burden e light
Me I don taste and see
That God is good oo oo
He never fails
Oooohhh
I be dey
Dey try to do it myself
I be dey
Dey try to fixi myself
But I don see say
Jesus na Him be the well
Wey nor go run dry
Ooooooooo ayee
So I nor dey fear again
I nor dey doubt again
Jesus e don take my place
Jesus e don pay am
I dey waka
Waka
Waka
I dey waka
Waka
Light!
I dey waka waka
No fear!
No doubt!
I dey waka
Waka
Light!
I dey waka
Waka
Waka
I dey waka
Waka
Light!
I dey waka waka
No fear!
No doubt!
I dey waka
Waka
Light!
Kai!
He tell me say
He yoke easy
He tell me say
He burden e light
Me I don taste and see
That God is good oo oo
He never fails
(Laughs)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Brethren
You may be wondering
Why I walk the way I do
Abi you dey wonder
Why I dey waka the way I dey waka
Nor be by work oo
I be try do am myself both e nor work o
(laughs)
But as Jesus don die
Done give Him life for my own
He come make me righteous
Come make me white like snow
Nor be me pay the price
Na Jesus
Na Him be God only Pikin
He give me Him life oo
Come take my own
Yesi Yesi
Na me make mistake
But Baba God takei my place
He come takei my shame
Come give me grace
So I nor dey fear again
I nor dey doubt again
Jesus e don take my place
Jesus e don pay am
He tell me say
He yoke easy
He tell me say
He burden e light
Me I don taste and see
That God is good oo oo
He never fails
Oooohhh
I be dey
Dey try to do it myself
I be dey
Dey try to fixi myself
But I don see say
Jesus na Him be the well
Wey nor go run dry
Ooooooooo ayee
So I nor dey fear again
I nor dey doubt again
Jesus e don take my place
Jesus e don pay am
I dey waka
Waka
Waka
I dey waka
Waka
Light!
I dey waka waka
No fear!
No doubt!
I dey waka
Waka
Light!
I dey waka
Waka
Waka
I dey waka
Waka
Light!
I dey waka waka
No fear!
No doubt!
I dey waka
Waka
Light!
Kai!
He tell me say
He yoke easy
He tell me say
He burden e light
Me I don taste and see
That God is good oo oo
He never fails
(Laughs)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Etinosa Obasuyi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Magnificent Collins - WAKA Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Magnificent Collins
Language: English
Length: 3:17
Written by: Etinosa Obasuyi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet