Back to Top

Manassur - Aye o le Lyrics



Manassur - Aye o le Lyrics
Official




They don't even understand
I hope say You see where I stand
Cos everything dey be like
Dem just deceive me
Dem say I only need to pass exam
I only need a first class
Now with 5 years for CV
Everything just be like
Dem just deceive me
Aye o le to k'emi, ma se calculus
Oluwa lo'n gbe mi leke, see as I fabulous
Aye o le to k'emi, ma se calculus
Oluwa lo'n gbe mi leke, lo'n se miraculous
No be say I no go strategize
But everything is simplified
When You're inside
My ship no go fit capsize
You're on my side
Na You wey make me survive
The economy and all the strife
For this life, You keep me tight
Even for night, na You wey dey light my path
Me I know say last last
Na You dey mu ise owo mi dey prosper
Me I know say last last
I be pencil for Your hand
Draw anything wey You want
Aye o le to k'emi, ma se calculus
Oluwa lo'n gbe mi leke, see as I fabulous
Aye o le to k'emi, ma se calculus
Oluwa lo'n gbe mi leke, lo'n se miraculous
Oluwa lo'n gbe .. aye o le o
Lo'n gbe mi o lo'n gbe mi o
Oluwa lo'n gbe mi leke lo'n se miraculous
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

They don't even understand
I hope say You see where I stand
Cos everything dey be like
Dem just deceive me
Dem say I only need to pass exam
I only need a first class
Now with 5 years for CV
Everything just be like
Dem just deceive me
Aye o le to k'emi, ma se calculus
Oluwa lo'n gbe mi leke, see as I fabulous
Aye o le to k'emi, ma se calculus
Oluwa lo'n gbe mi leke, lo'n se miraculous
No be say I no go strategize
But everything is simplified
When You're inside
My ship no go fit capsize
You're on my side
Na You wey make me survive
The economy and all the strife
For this life, You keep me tight
Even for night, na You wey dey light my path
Me I know say last last
Na You dey mu ise owo mi dey prosper
Me I know say last last
I be pencil for Your hand
Draw anything wey You want
Aye o le to k'emi, ma se calculus
Oluwa lo'n gbe mi leke, see as I fabulous
Aye o le to k'emi, ma se calculus
Oluwa lo'n gbe mi leke, lo'n se miraculous
Oluwa lo'n gbe .. aye o le o
Lo'n gbe mi o lo'n gbe mi o
Oluwa lo'n gbe mi leke lo'n se miraculous
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Jethro Oladele, Manasseh Ologunde
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Manassur



Manassur - Aye o le Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Manassur
Language: English
Length: 2:36
Written by: Jethro Oladele, Manasseh Ologunde
[Correct Info]
Tags:
No tags yet