Sometimes I wan give up
Nah lie I no go ever f*ck up
So my life live up my guy
Wetin my eye done see I no go fit talk walai
Everything I spit na real life no fiction walai
Me and my bro grinding
Red lights and the blue turn it all out shining
Spinning with my men them turning sliding
Grinding all our life we been all in shining
Sent them demons we be ouchea dining
Looking at your broke ass while here smiling
Swear they hate me but be outchea spying
Looking at my whole life out there shining
Shawty on my bed she be out here crying
Saying all her life you be out there lying
Me and my goons we be outchea sliding
Big body benz Yunno I ain't lying
Paddy many reasons gan
Shebi emi lokan, Ijaya ni mi
Steady with the stunts
Like say sometimes, life no Dey f*ck me up
But ko de si'aye mo
I no rojo again
I no Dey f*ck with all these niggaz
Wey Dey televise my pain
Shebi eniba lomo
I don Dey reason all of my mistakes
I don Dey tire for this love
Omo I no fit love again o
Kele don Dey find me lost
Mother Mary bami gbo
Anastasia on the run
PTSD mio gbo nka 'kan
Fellas no Dey think before dem talk
Dem need this kind of konk
Sipping allat kind of drugs
My paddy just show me one (But
Body don settle down
Folake hear me out
I no Dey like to talk
Won ni kin fi nkan si nu nkan
Paddy, me I no see result