She carry front
She carry back
She say she wan work
Oya GBE di e soke bi fayawo
Omo no dull me
Oya rev up vroom
Ka di e soke bi okon fayawo
OH baby na u dey finger my Brain
Ontop of your matter
I wan drain
Wetin u carry for body
Na the case of cohosh
If dem niggaz parapraxies
Dem go turn to kibosh
With their grunge mouth
Wide and open gawking
Baa bay bleating talking
Obviously very transparent
Buns bouncing as she walking
With no exercise of therapist Pealing
And everybody wanna glimpse
Cos they see a sissy
With a big tooshie
Since the day on
That dem niggaz set their eyes On
They feeling anxious
For your lovely gracious
What a strong sense of humour
That she has
She makes dem niggaz
Put their hands in the air
While they laugh
Her unusual package
Go push
She carry front
She carry back
She say she wan work
Oya GBE di e soke bi fayawo
Omo no dull me
Oya rev up vroom
Ka di e soke bi okon fayawo
If u take a look deep
At the chachka
Na she be the karachika
Wey dey give u nightmare
I hope say u dey perceive
Her myristics nutmeg
She get the voodoo
Wey go lead u inside her acme
Ain't nothing u can can do
She don barricade
All the area
With her berry cay
All the barrel
That she carry on her lorry
All dem niggaz going psycho
All of dem wanna penetrate in
Like a wall gecko
She makes dem bozo drawers
Hottub
Like they wanna use it for a Bathtub
Suspecting
About what she doing or Conducting
Emasculating dem chappy
To make a billy ho
I think she have an ambitious
Or a lofty goal
Within what she carry
She carry front
She carry back
She say she wan work
Oya GBE di e soke bi fayawo
Omo no dull me
Oya rev up vroom
Ka di e soke bi okon fayawo
The way she holds
And position her body
She go wound somebody
For the back of her boot
She carry load like fayawo
Every eye's on what she portray
Like a mirror on the wall yeah
She keep the place bamming
And booming
Like a bon fire work
As she dey display on the Surface
She dey make men dey Telework
Call dem whatever u like
In different name like
U fit think say dem be crazy Twister
Cos they like dem bobby soxer
Tell me why prominent men
No go fall
On your trinket dally doll
For the sassy sexy things
That she bear on her aura
Look at what she does
With her cuzz
Dem gozo's boys
Start moving like a ragga rag
She's about to make dem soar Like
Pakurete