Back to Top

Mdave - True Story Lyrics

Mdave - True Story Lyrics
Official

Be like movie but na true story
Brother kill brother no dey new to me
You wey buy beer for drunkard suppose don ready for some story story
Be like movie but na true story
All these fake friends no dey new to me

Na so the street life dey be
Today you broke tomorrow everywhere fit just burst again
Because say you be my chairman og(friend)
No mean say you fit dey follow me dey yarn like I be small pikin
You say make I regard you but you dey fall my hand
Chop my share finish dey turn me like salad
You dey smile for my face But if I turn around
You say I too dey show myself now u wan bring down

Watch wetin you dey conversate with your next man
Cus dah your next man fit no be your best man
You fit don offend am years ago make he get plan
Them fit don dey plan you like event plan
But na u go dey cast yourself where you dey drink beer
You wey dem wan flog for closing time you go dey ring bell
How you go dey work for balekery you no dey see bread
Try dey coordinate yourself you no dey gree hear

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: David Oboh
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mdave

Mdave - True Story Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Mdave
Language: English
Length: 2:10
Written by: David Oboh
[Correct Info]
Tags:
No tags yet