Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga be the boss
Oga no dey rush
Oga got the money but
Oga no dey bluff
Ten man standing but na oga i trust
Na him rule the line naa you no fit to cross
You deh craze your mind dey crush
Your breath stink una no use tooth brush
No mind that guy he dey do too much
You don diss oga naa u dey do to much
Wetin dey do you it be like say you do drugs
One slap on your face
Go dey make you speak dutch
Of course are u lost
Ask oga now oga be the teacher now
Oga shot the video oga took a picture now
Oga in the studio oga mix and master now
Money no be problem plenty in the bank account
So stand down oga run the town
Fresh food mans eating not a leftover
Clean the floor let him step over
Your girl called him for a sleepover
Block and delete her that's a sweep over
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Ayy yay yaa oga hotter than a fire yay yaa
Expensive watchs oga bye yay yaa
Fast cars oga drive yay yaa
Bad boy oga killing the beat
In the club put his song on repeat
After party everybody getting lit o dance
Till you break your feet
Ka jegi jegi jegi jegi
Ka timil tamal foi ka taki
If you mess with oga
Hey brother wekie wekie
Tap on your face you not ready
If you mess with oga
Chatty chatty chatty
Why you acting like a batty
Don't mess with oga
Kana bala subo chopo ti
Kaa bala subo chopo ti yeh yeh
Baby dance shake it fast
Hard currency oga got the cash
You wana smash or you want pass
Man ina frontline we no take last
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Oga na boss
Oga oga oga na boss
Lamba Lamba
Lamba lamba lamba
Lamba Lamba
Lamba lamba lamba