Beatmaker
Make it all make
Make it all make sense for the brother
I be nor won sing
But she's making me saying something (Abeg wait abeg wait.. Wait ti)
Na you dey na you dey play that thing? (Who be that?)
Wetin dey na
Wetin dey do you na
Why you dey disturb my solo na (Abeg I dey try I dey try do something)
I go leave this song for you o (Wait na chill na.. No vex no vex no vex)
I don sell akpaka I don hawk kerosene
Leave matter for mathias (for mathias)
I don play koroso
I don shoot catapult for this girl me dey tell you na (I dey tell you now)
I nor know say when she dey for my place say I dey the same house with ogboma.. hm (What is ogboma?)
It's alright
Pataman say me nor bother
And me nor bother
You can cry me a cry me a river (Cry me a river)
Pataman say me nor bother
Make it all make sense for the brother (For the brother)
For the brother
I say cry me a cry me a river
Pataman say me nor bother
And me nor bother
You can cry me a cry me a river (Cry me a river)
Make it all make (Make it all make... make it all make)
Make it all make sense
Cry me a cry me a river
Me nor bother
I f*ck up (you say?)
I really f*ck up (you sure?)
Body nor be firewood lock up (of course)
Shey na Joseph na em Potiphar cut off (oh)
Nor be say I dey try to comot body sha (body sha)
But e come with e friend Toyota (Toyota)
Tell me e go send money sha
Wetin I for do?
Shut up (E spend am?)
Wey me I for die for you like a titus
For your bread now you sadden the titus
This move wey you make na the sword wey divide us
Carry your share make you go far away ( e don go)
I nor be that guy wey I be that year
When I sing that song
I know you know that song
Now I do this one with the beat king kong
Oya take basket make you come carry on (hallelujah)
I say come my friend me nor bother
Pataman say me nor bother
You can cry me a cry me a river (Cry me a river)
And me nor bother
Make it all make sense for the brother (For the brother)
For the brother
I say cry me a cry me a river
(Pataman say me nor bother)
And me nor bother
You can cry me a cry me a river (Cry me a river)
Make it all make (Make it all make... make it all make)
Make it all make sense
Cry me a cry me a river
(Pataman say) Me nor bother
Shut up
Prince Prexy on this
Rest abeg