Huh no no no no
Huh yeah yeah yeah yeah
Mikun Noni
Say if I cheat on your love
Then na Wetin I gain
And if I let you go
Then my life is a waste
Say na your love I dey find
Na your love I dey wait
Odo if you leave me now
I go manyewu
So baby balance me
Balance my love, balance me
Balance me odo, Balance me
Balance my love, balance me
Balance me
So baby balance me
Balance my love, balance me
Balance me odo, Balance me
Balance my love, balance me
Balance me
And at the end of the day
At the end of the night
Na you I won see
My baby girl you complete me
Girl I swear you complete me
And at the end of the day
At the end of the night
Na you I won see
Baby girl you complete me
Girl I swear you complete me
So baby balance me
Balance my love, balance me
Balance me odo, Balance me
Balance my love, balance me
Balance me
So baby balance me
Balance my love, balance me
Balance me odo, Balance me
Balance my love, balance me
Balance me
Odo you don know say nobody wey dey holy
But I go give my love to you only
I Swear I'll never leave you lonely
From Now till the end that's the promise
And slowly slowly slowly I go deep in your love
But girl I don't mind if I fall
Na you be my drug and my cure
And at the end of the day
At the end of the night
Na you I won see
My baby girl you complete me
Girl I swear you complete me
And at the end of the day
At the end of the night
Na you I won see
Baby girl you complete me
Girl I swear you complete me
So baby balance me
Balance my love, balance me
Balance me odo, Balance me
Balance my love, balance me
Balance me
So baby balance me
Balance my love, balance me
Balance me odo, Balance me
Balance my love, balance me
Balance me
So make you balance me
Balance my love, balance me
Girl I want make you balance me