Back to Top

Miles Answer - Sad Lyrics



Miles Answer - Sad Lyrics




Miles answer
To the f*cking world
Have been sad lately
Sapa worry me
Mumsy don Dey clock 60
And he Dey bother me
Have been sad lately
Sapa worry me

Mumsy don Dey clock 60
And he Dey bother me
I say when be the day
When no worries go Day
I say When be the day
When jolly go kpe
I say when be the day
When no worries go Day
I say When be the day o
When jolly go ope
As he dey bother me
Brother he dey bother you

As he dey bother me
Brother he Dey bother you
As he Dey worry me
Brother he Dey worry you
As he Dey bother me
Brother he Dey bother you
Me self dey ask God say when I go blow
Make this life nor play me
I nor be ludo

I want chop life
Get money feature baddo
Money full this life
God abeg give me my own
Lack of money nor Dey give goosebumps
Na better thinkness
I know say money go fit me
Aje I go make sense
Because

Man wey nor get money
Nor Dey ever make sense
Many things Dey bother man
Family halla man
Conji worry dey man
Many things Dey bother man
Family halla man
Conji worry dey man
Everything just Dey worry me

Have been sad lately
Sapa worry me
Mumsy don Dey clock 60
And he Dey bother me
Have been sad lately
Sapa worry me
Mumsy don Dey clock 60
And he Dey bother me
I say when be the day
When no worries go Day
I say When be the day
When jolly go kpe

I say when be the day
When no worries go Day
I say When be the day o
When jolly go ope
As he dey bother me
Brother he dey bother you
As he dey bother me
Brother he Dey bother you
As he Dey worry me
Brother he Dey worry you
As he Dey bother me
Brother he Dey bother you
Miles answer to the f*cking world
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Miles answer
To the f*cking world
Have been sad lately
Sapa worry me
Mumsy don Dey clock 60
And he Dey bother me
Have been sad lately
Sapa worry me

Mumsy don Dey clock 60
And he Dey bother me
I say when be the day
When no worries go Day
I say When be the day
When jolly go kpe
I say when be the day
When no worries go Day
I say When be the day o
When jolly go ope
As he dey bother me
Brother he dey bother you

As he dey bother me
Brother he Dey bother you
As he Dey worry me
Brother he Dey worry you
As he Dey bother me
Brother he Dey bother you
Me self dey ask God say when I go blow
Make this life nor play me
I nor be ludo

I want chop life
Get money feature baddo
Money full this life
God abeg give me my own
Lack of money nor Dey give goosebumps
Na better thinkness
I know say money go fit me
Aje I go make sense
Because

Man wey nor get money
Nor Dey ever make sense
Many things Dey bother man
Family halla man
Conji worry dey man
Many things Dey bother man
Family halla man
Conji worry dey man
Everything just Dey worry me

Have been sad lately
Sapa worry me
Mumsy don Dey clock 60
And he Dey bother me
Have been sad lately
Sapa worry me
Mumsy don Dey clock 60
And he Dey bother me
I say when be the day
When no worries go Day
I say When be the day
When jolly go kpe

I say when be the day
When no worries go Day
I say When be the day o
When jolly go ope
As he dey bother me
Brother he dey bother you
As he dey bother me
Brother he Dey bother you
As he Dey worry me
Brother he Dey worry you
As he Dey bother me
Brother he Dey bother you
Miles answer to the f*cking world
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Isaiah Nelson
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Miles Answer



Miles Answer - Sad Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Miles Answer
Language: English
Length: 2:55
Written by: Isaiah Nelson

Tags:
No tags yet