Back to Top

Stubborn Video (MV)




Performed By: Miles Answer
Language: English
Length: 2:18
Written by: Isaiah Nelson




Miles Answer - Stubborn Lyrics




Miles answer to the world
I stubborn
I stubborn
Na so dem dey tell me
For hux
He go carry gun
He go carry gun
Some dream nor Dey come to pass
I stubborn
I stubborn

Na so dem dey tell me
For hux
He go carry gun
He go carry gun
Some dream nor Dey come to pass
When miles go blow
E nor far
Aje
My music must to go far
Aje

As we Dey grind
We beg Jehovah
Haters Dey hate
Back to sender
Aje
Which one be ele musk again
Make una dey share update o

Na blow I want blow
I nor kill person
Sofrry sofrry
Billing Dey kill person
Who nor know God
Make him nor cause devil
Imagine person
Wey Dey chill with the two

With my backwood
I don gwagwalada
I Dey with them buju benson
I get the dream I get hope
I go buy my mumsy Bentley
Miles answer to the world
I stubborn
I stubborn

Na so dem dey tell me
For hux
He go carry gun
He go carry gun
Some dream nor Dey come to pass
Stubborn
I stubborn
Na so dem dey tell me
For hux

He go carry gun
He go carry gun
Some dream nor Dey come to pass
When miles go blow
E nor far
Aje
My music must to go far
As we Dey grind
We beg Jehovah
Haters Dey hate
Back to sender
Aje
Aje

Miles answer to the f*cking world
Aje
We on the rise believe it
Aje
Na so I Dey tell myself anytime
When I Dey down
Ginger yourself
One time
Skill skrill
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Miles answer to the world
I stubborn
I stubborn
Na so dem dey tell me
For hux
He go carry gun
He go carry gun
Some dream nor Dey come to pass
I stubborn
I stubborn

Na so dem dey tell me
For hux
He go carry gun
He go carry gun
Some dream nor Dey come to pass
When miles go blow
E nor far
Aje
My music must to go far
Aje

As we Dey grind
We beg Jehovah
Haters Dey hate
Back to sender
Aje
Which one be ele musk again
Make una dey share update o

Na blow I want blow
I nor kill person
Sofrry sofrry
Billing Dey kill person
Who nor know God
Make him nor cause devil
Imagine person
Wey Dey chill with the two

With my backwood
I don gwagwalada
I Dey with them buju benson
I get the dream I get hope
I go buy my mumsy Bentley
Miles answer to the world
I stubborn
I stubborn

Na so dem dey tell me
For hux
He go carry gun
He go carry gun
Some dream nor Dey come to pass
Stubborn
I stubborn
Na so dem dey tell me
For hux

He go carry gun
He go carry gun
Some dream nor Dey come to pass
When miles go blow
E nor far
Aje
My music must to go far
As we Dey grind
We beg Jehovah
Haters Dey hate
Back to sender
Aje
Aje

Miles answer to the f*cking world
Aje
We on the rise believe it
Aje
Na so I Dey tell myself anytime
When I Dey down
Ginger yourself
One time
Skill skrill
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Isaiah Nelson
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Miles Answer

Tags:
No tags yet