Back to Top

Winner Video (MV)




Performed By: Miles Answer
Language: English
Length: 4:08
Written by: Isaiah Nelson




Miles Answer - Winner Lyrics




Who Dey win Dey win
Who Dey lose Dey lose
I don see many things
Story for my life plenty
Na baba God Dey bless person
Oh no
I don see nigga rise
I don see nigga wey fall
Other Dey laugh
For me no

I learn lesson
Na money na be man
And na God Dey bless person
So every night I seek God face
I know say I be sinner
If smoke na sin
I wear the garment
But Wetin man go do
Make man nor crase
Money sha
Avoid poverty

This one nor be advice
Life hard but nor call me yet Things many wey I never do
Money dey yab me
Give me this wealth and wisdom
Nothing wey you nor fit do
This studio money
Na Clem pay put
You give me talent
Nor let an waste
Make the world hear my voice And pay put

Person nor dey complete Finish
I know say my character nor good
And sometimes I sound rude
Baba Abeg package me dey go
Make dem nor see me finish
Agbero wey get money
Father in-law say him look good
I rather stay wicked
Na use dem Dey use
Who good

Hi
Miles answer to the world
Who Dey win Dey win
Who Dey lose Dey lose
I don see many things
Story for my life plenty
Na God Dey bless person
Oh no
Listen
With big jumbo for my hand
Dey reason life
Jesus Dey come
But pastor still Dey buy land

Tell me why I nor go good
When I use express music
Listen to erigga
He Don tail when man Dey survive
Hide meat inside
School nicca
Break time no Alawi
Na my small meat for pocket

Wey I hide for morning
I dey use soak my garri
I share my tears
He nor easy for me
I face my fears
So nor disturb me
You Dey fear sodier
Because he beat me
I Dey fear who Dey baf dead body
Come still Dey eat meat
Life don teach me to be me

And do me alone
Who Dey win Dey win
Who Dey lose Dey lose
I don see many things
Story for my life plenty
Na baba God Dey bless person
Oh no

Miles answer to the world
Oluwa I loyal o
Make dem regard me
I never said am perfect
Flaws full my body
I wear am like agbada jalabia
All of them
So before you judge me
I never said am perfect
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Who Dey win Dey win
Who Dey lose Dey lose
I don see many things
Story for my life plenty
Na baba God Dey bless person
Oh no
I don see nigga rise
I don see nigga wey fall
Other Dey laugh
For me no

I learn lesson
Na money na be man
And na God Dey bless person
So every night I seek God face
I know say I be sinner
If smoke na sin
I wear the garment
But Wetin man go do
Make man nor crase
Money sha
Avoid poverty

This one nor be advice
Life hard but nor call me yet Things many wey I never do
Money dey yab me
Give me this wealth and wisdom
Nothing wey you nor fit do
This studio money
Na Clem pay put
You give me talent
Nor let an waste
Make the world hear my voice And pay put

Person nor dey complete Finish
I know say my character nor good
And sometimes I sound rude
Baba Abeg package me dey go
Make dem nor see me finish
Agbero wey get money
Father in-law say him look good
I rather stay wicked
Na use dem Dey use
Who good

Hi
Miles answer to the world
Who Dey win Dey win
Who Dey lose Dey lose
I don see many things
Story for my life plenty
Na God Dey bless person
Oh no
Listen
With big jumbo for my hand
Dey reason life
Jesus Dey come
But pastor still Dey buy land

Tell me why I nor go good
When I use express music
Listen to erigga
He Don tail when man Dey survive
Hide meat inside
School nicca
Break time no Alawi
Na my small meat for pocket

Wey I hide for morning
I dey use soak my garri
I share my tears
He nor easy for me
I face my fears
So nor disturb me
You Dey fear sodier
Because he beat me
I Dey fear who Dey baf dead body
Come still Dey eat meat
Life don teach me to be me

And do me alone
Who Dey win Dey win
Who Dey lose Dey lose
I don see many things
Story for my life plenty
Na baba God Dey bless person
Oh no

Miles answer to the world
Oluwa I loyal o
Make dem regard me
I never said am perfect
Flaws full my body
I wear am like agbada jalabia
All of them
So before you judge me
I never said am perfect
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Isaiah Nelson
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Miles Answer

Tags:
No tags yet