Back to Top

Already Know Video (MV)




Performed By: Mo Spaxz
Language: English
Length: 4:11
Written by: Moses Idim




Mo Spaxz - Already Know Lyrics
Official




Come here small boy
See am I your mate
Who are you talking to like that
Do you know the year
That i graduate
Would you shut of my friend
Before I slap you now
And you will lose your faith
Ahn Ahn
Look at small boy
Come here my friend
See am i your mate
Yes bros we already know
All the talk you dey talk
Bros we already know
All the money you get
Na just for audio
If you get am like that bros
E for dey show
Please please we already know
No be fight my guy
This no be gidigbo
No dey worry me guy
Say we already know
Take your ego
Please come dey go
Please bros we already know
All the money you get na just for audio
E no dey get visuals
E no dey show
That kind money for dark
Bros e go dey glow
Leave talk my guy
Wetin poor man no go see for streets wallahi
Kai
For this life wey them talk say nothing dey
You stil gas make money before you die
Chai
Wetin man go do
You dey wonder why person go do juju
Who's tryna be oppressed by the likes of you
Who's your father
Or who dey hell are you
Them go dey ask you
Am I your mate
Do you know the year
That i graduate
Okay bros as you be graduate
Please tell me now
When last you ate
Rubbish
Come here small boy
See am I your mate
Who are you talking to like that
Do you know the year
That i graduate
Would you shut of my friend
Before I slap you now
And you will lose your faith
Ahn Ahn
Look at small boy
Come here my friend
See am i your mate
Yes bros we already know
All the talk you dey talk
Bros we already know
All the money you get
Na just for audio
If you get am like that bros
E for dey show
Please please we already know
No be fight my guy
This no be gidigbo
No dey worry me guy
Say we already know
Take your ego
Please come dey go
Yes bros we already know
All the talk you dey talk
Bros we already know
All the money you get
Na just for audio
If you get am like that bros
E for dey show
Please please we already know
No be fight my guy
This no be gidigbo
No dey worry me guy
Say we already know
Take your ego
Please come dey go
Please bros abeg come dey go
All the talk you dey talk
E no dey help me grow
Who you wan dey form say you dey give advice
For inside jungle wey me and you dey smoke e*
Bros I don cast myself
As you see my like this
Shey i no like myself
Na the same thing go make poor man buy big jeep
Pose
See as you dey fool yourself
Hunger go dey catch you
But you be big man
You get big vehicle
You dey deceive yourself
Who are you
When time come bros
You still dey find miracle
So who you come dey lie dey give
Bros na me abi na you
Cuz all this one
Wey you come here come dey do
Na to show your neighbour
Say you pass am too
Come here small boy
See am I your mate
Who are you talking to like that
Do you know the year
That i graduate
Would you shut of my friend
Before I slap you now
And you will lose your faith
Ahn Ahn
Look at small boy
Come here my friend
See am i your mate
Yes bros we already know
All the talk you dey talk
Bros we already know
All the money you get
Na just for audio
If you get am like that bros
E for dey show
Please please we already know
No be fight my guy
This no be gidigbo
No dey worry me guy
Say we already know
Take your ego
Please come dey go
In life
You always run into people
That ask questions like
What do you do
Do you work
Did you graduate
Like they tryna give you a job or something
Tell those mutherf*ckers
To hop off your dick
And stop tryna measure their progress
Off what you haven't done
Bitch
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Come here small boy
See am I your mate
Who are you talking to like that
Do you know the year
That i graduate
Would you shut of my friend
Before I slap you now
And you will lose your faith
Ahn Ahn
Look at small boy
Come here my friend
See am i your mate
Yes bros we already know
All the talk you dey talk
Bros we already know
All the money you get
Na just for audio
If you get am like that bros
E for dey show
Please please we already know
No be fight my guy
This no be gidigbo
No dey worry me guy
Say we already know
Take your ego
Please come dey go
Please bros we already know
All the money you get na just for audio
E no dey get visuals
E no dey show
That kind money for dark
Bros e go dey glow
Leave talk my guy
Wetin poor man no go see for streets wallahi
Kai
For this life wey them talk say nothing dey
You stil gas make money before you die
Chai
Wetin man go do
You dey wonder why person go do juju
Who's tryna be oppressed by the likes of you
Who's your father
Or who dey hell are you
Them go dey ask you
Am I your mate
Do you know the year
That i graduate
Okay bros as you be graduate
Please tell me now
When last you ate
Rubbish
Come here small boy
See am I your mate
Who are you talking to like that
Do you know the year
That i graduate
Would you shut of my friend
Before I slap you now
And you will lose your faith
Ahn Ahn
Look at small boy
Come here my friend
See am i your mate
Yes bros we already know
All the talk you dey talk
Bros we already know
All the money you get
Na just for audio
If you get am like that bros
E for dey show
Please please we already know
No be fight my guy
This no be gidigbo
No dey worry me guy
Say we already know
Take your ego
Please come dey go
Yes bros we already know
All the talk you dey talk
Bros we already know
All the money you get
Na just for audio
If you get am like that bros
E for dey show
Please please we already know
No be fight my guy
This no be gidigbo
No dey worry me guy
Say we already know
Take your ego
Please come dey go
Please bros abeg come dey go
All the talk you dey talk
E no dey help me grow
Who you wan dey form say you dey give advice
For inside jungle wey me and you dey smoke e*
Bros I don cast myself
As you see my like this
Shey i no like myself
Na the same thing go make poor man buy big jeep
Pose
See as you dey fool yourself
Hunger go dey catch you
But you be big man
You get big vehicle
You dey deceive yourself
Who are you
When time come bros
You still dey find miracle
So who you come dey lie dey give
Bros na me abi na you
Cuz all this one
Wey you come here come dey do
Na to show your neighbour
Say you pass am too
Come here small boy
See am I your mate
Who are you talking to like that
Do you know the year
That i graduate
Would you shut of my friend
Before I slap you now
And you will lose your faith
Ahn Ahn
Look at small boy
Come here my friend
See am i your mate
Yes bros we already know
All the talk you dey talk
Bros we already know
All the money you get
Na just for audio
If you get am like that bros
E for dey show
Please please we already know
No be fight my guy
This no be gidigbo
No dey worry me guy
Say we already know
Take your ego
Please come dey go
In life
You always run into people
That ask questions like
What do you do
Do you work
Did you graduate
Like they tryna give you a job or something
Tell those mutherf*ckers
To hop off your dick
And stop tryna measure their progress
Off what you haven't done
Bitch
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Moses Idim
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mo Spaxz

Tags:
No tags yet