Back to Top

Mo Spaxz - Colorado Lyrics



Mo Spaxz - Colorado Lyrics
Official




O boy
Guy
You don smoke colorado
Guy
You don smoke am
Colorado mad guy
No be play oh
Guy o boy
I see wetin eye no fit see
Last night oh
If you smoke colorado
Your head go burst
Everywhere two seconds
E go change
Colorado
Na the name oh
Wey don dey make this boys
Don dey mad oh
This ain't no ordinary
This straight obituary
Make you forget you carry car
Dey waka go
Which kind highness
You killing me
You forget you wear shirt
You kidding me
See wetin highness
Do person pikin'
Why you go reason your piss
Go taste like gin
O boy see cruise
I know my limit
From the look of this smoke
I think the devils in it
I need to call my pastor
We need to pray about it
Cuz two days I smoked
And I still feel the spirit
Holy lord
I no smoke again
Just two puffs
I no feel my brain
I don dey mad
Na to naked na him just remain
Wait come first
What's the name again
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey mad oh
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey craze go
Colorado colorado colorado colorado
Colorado colorado colorado colorado
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey craze go
No be loud oh
This kind Indo'
Na the type dey make you jump from window
When door dey
See problem
You know him family members
Go call them
E don dey mad oh
E don craze oh
On top one tie
Wey never burn go
Na nigga I ain't smoking
What the hell is this
That's a slim rolled tie
Of mad cow disease
Nah erm I think I'm cool on this
Smoke and enjoy don't pass it please
Please don't pass it please
Smoke and enjoy
Don't pass it please
That's a slim rolled tie of mad cow disease
Smoke and enjoy
Don't pass it please
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey mad oh
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey craze go
Colorado colorado colorado colorado
Colorado colorado colorado colorado
Colorado
Them dey tell this men
But they no dey listen
Colorado
You know high men
Some no dey reason
Colorado
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey mad oh
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey craze go
Colorado colorado colorado colorado
Colorado colorado colorado colorado
No talk say I no warn you oh
Na body go tell you
Heh
You na Rambo na abi
Okay
Mo spaxz baby
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




O boy
Guy
You don smoke colorado
Guy
You don smoke am
Colorado mad guy
No be play oh
Guy o boy
I see wetin eye no fit see
Last night oh
If you smoke colorado
Your head go burst
Everywhere two seconds
E go change
Colorado
Na the name oh
Wey don dey make this boys
Don dey mad oh
This ain't no ordinary
This straight obituary
Make you forget you carry car
Dey waka go
Which kind highness
You killing me
You forget you wear shirt
You kidding me
See wetin highness
Do person pikin'
Why you go reason your piss
Go taste like gin
O boy see cruise
I know my limit
From the look of this smoke
I think the devils in it
I need to call my pastor
We need to pray about it
Cuz two days I smoked
And I still feel the spirit
Holy lord
I no smoke again
Just two puffs
I no feel my brain
I don dey mad
Na to naked na him just remain
Wait come first
What's the name again
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey mad oh
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey craze go
Colorado colorado colorado colorado
Colorado colorado colorado colorado
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey craze go
No be loud oh
This kind Indo'
Na the type dey make you jump from window
When door dey
See problem
You know him family members
Go call them
E don dey mad oh
E don craze oh
On top one tie
Wey never burn go
Na nigga I ain't smoking
What the hell is this
That's a slim rolled tie
Of mad cow disease
Nah erm I think I'm cool on this
Smoke and enjoy don't pass it please
Please don't pass it please
Smoke and enjoy
Don't pass it please
That's a slim rolled tie of mad cow disease
Smoke and enjoy
Don't pass it please
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey mad oh
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey craze go
Colorado colorado colorado colorado
Colorado colorado colorado colorado
Colorado
Them dey tell this men
But they no dey listen
Colorado
You know high men
Some no dey reason
Colorado
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey mad oh
Colorado na the name oh
Wey don dey make this boys don dey craze go
Colorado colorado colorado colorado
Colorado colorado colorado colorado
No talk say I no warn you oh
Na body go tell you
Heh
You na Rambo na abi
Okay
Mo spaxz baby
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Moses Idim
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mo Spaxz



Mo Spaxz - Colorado Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Mo Spaxz
Language: English
Length: 3:14
Written by: Moses Idim

Tags:
No tags yet