Back to Top

Mo Spaxz - Yeye Lyrics



Mo Spaxz - Yeye Lyrics
Official




Use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go dey use you dey shine
Them go dey use you dey shine
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
When money come you go hear
Me and you we go share
I go park car for here
Brand new no be belgium
With driver wey dey welcome
Me
Like ogar when i don come
Small me I go be don
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
You better hustle for the pepe
Or them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
You better hustle for the pepe
Them go use you do yeye
Listen up
You have to hustle in this life
Ah
Or them go use you shine
Ah
Dangote e no get two head
Bill gates sef no get two head
My brother
You have to hustle
Ah
Make them no use you take dey shine
My brother hustle and press rewind
Make them no use you take dey shine
My brother hustle and press rewind
Me I go hustle till e brekete
Till my pocket sef e don dey tear
Me I go hustle till e brekete
Till my pocket sef e don dey tear
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Use you do yeye
Them go use you do yeye
Use you do yeye
Them go use you do yeye
Use you do yeye
Them go use you do yeye
Use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
I guess my message on this would be
Get up and hustle
Make them no dey use you shine
You na linesman you wan be
You no for like play for the match
Ogar
Get up an hustle
Go find hard work
Ogar
Ah
It's Mo spaxz baby
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go dey use you dey shine
Them go dey use you dey shine
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
When money come you go hear
Me and you we go share
I go park car for here
Brand new no be belgium
With driver wey dey welcome
Me
Like ogar when i don come
Small me I go be don
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
You better hustle for the pepe
Or them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
You better hustle for the pepe
Them go use you do yeye
Listen up
You have to hustle in this life
Ah
Or them go use you shine
Ah
Dangote e no get two head
Bill gates sef no get two head
My brother
You have to hustle
Ah
Make them no use you take dey shine
My brother hustle and press rewind
Make them no use you take dey shine
My brother hustle and press rewind
Me I go hustle till e brekete
Till my pocket sef e don dey tear
Me I go hustle till e brekete
Till my pocket sef e don dey tear
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Listen up bro you gotta hustle
Use you do yeye
Them go use you do yeye
Use you do yeye
Them go use you do yeye
Use you do yeye
Them go use you do yeye
Use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
Them go use you do yeye
I guess my message on this would be
Get up and hustle
Make them no dey use you shine
You na linesman you wan be
You no for like play for the match
Ogar
Get up an hustle
Go find hard work
Ogar
Ah
It's Mo spaxz baby
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Moses Idim
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mo Spaxz



Mo Spaxz - Yeye Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Mo Spaxz
Language: English
Length: 3:15
Written by: Moses Idim

Tags:
No tags yet