Back to Top

Monaky - The Goat Lyrics

Monaky - The Goat Lyrics
Official

Pass me the loud
Please on a low-key, no let am loud
As I dey so I be pastor for house
My papa no know say he pikin dey blau

Pass me the loud
I am the goat wey be sheep for house
Na two bible dey de for my bag
One na for God one is made of grass

When I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh

I likе to shout halle
Dem no dey see say I dеy carry kele (alright)

But shey na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o

Na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o

I no dey follow run from ekelebe
Them dey call me omo Oluwa
Family dey call me akorede

I like to shout halle (alright)

Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry carry carry)

Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry carry carry)

Ahh my papa think day I no know anything
Wahlai mama fit swear say I no know anything
I no dey sick but I dey take medicine
Early momo for house we don dey roll something
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Akpevwe Waka-Otenuda, Harrison Ekunwe
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Monaky

Monaky - The Goat Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Monaky
Language: English
Length: 2:42
Written by: Akpevwe Waka-Otenuda, Harrison Ekunwe
[Correct Info]
Tags:
No tags yet