Kokoloko momani otokpokose
Your body na my first aid care
Body wey Dey make me want to lose my senses
Come along make you jakutukpa make you jack my sense
I dey hot, nato cool myself
E don burst, na to cast and bend it
Pre Hook (x2)
I reminisce, fine remedy
All of those times you be my medicine
My right energy, my sweet cannabis
When I dey down she goes down on her knees
Hook
Wetin I go gain if I lose your love
No more there when I need your touch
Fire me if I ever wrong
We go Dey till thy kingdom come
You deserve all the love I give
None but you wey fit grant my peace
And this time e don dawn on me
Without you I no feel complete
Verse 2
I no fit explain wetin I Dey feel right now (Gladness)
You dey pon my mind (Madness)
If you no con Dey my side (Sadness)
On my side (Kindess)
Even if them tell me stop I go still wan go (blindness)
Kirimato high my soul (highness)
Na you I wan give my love
Pre Hook (x2)
I reminisce, fine remedy
All of those times you be my medicine
My right energy, my sweet cannabis
When I Dey down she go down on her knees
Hook
Wetin I go gain if I lose your love
No more there when I need your touch
Fire me if I ever wrong
We go Dey till thy kingdom come
You deserve all the love I give
None but you wey fit grant my peace
And this time e don dawn on me
Without you I no feel complete