Back to Top

Mr. 2Kay - Who No Like Better Thing Lyrics



Mr. 2Kay - Who No Like Better Thing Lyrics
Official




[ Featuring Jonsers ]

Who born monkey way no like banana
Who born crayfish way no love to bend
You see for my life me I no like to pretend
Who born the fish way no go swim water

How I no go love you wen your papa na governor
Tell me
How I no go love you wen your mama be minister
Aaaaa
How I no go love you wen your uncle be senator
For story to change na just one signature

Soo if I luuuuv youu
You go feel my love ooooo
My love oooo
Say if I luuuuv youu
You go feel my love my love ooo

Who no like better tin make I see
Shey o gbo
Who no like better tin make I see
Hmmmmm
Who no like better tin make I see
Who no like better tin make I see

Jenifer too fine them say she too get big eye
Na only big men she dey find
Them say she too like money
Na only big tin she dey buy
Every weekend she dey for Dubai
As long as you get the money
Sha she go love you die

Small chidima comut for house
She come back with belle
Aunt begin they vex say who be the boy
She say Na that boy for market
Wey they sell next to shop
Aunt vex increase so you no see commissional pikin

You no see Otedola pikin
You no see Mike Adenuga son
Or you no see Ninubrikes pikin
Dangota self you no see

And she saaaaay aunty na love
Na love ooo
And she saaaay aunty na love oooo
Na love oooo

Who no like better tin make I see
Who no like better tin make I see oooo huhuh
Who no like better tin make I see
Who no like better tin make I see ooo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Who born monkey way no like banana
Who born crayfish way no love to bend
You see for my life me I no like to pretend
Who born the fish way no go swim water

How I no go love you wen your papa na governor
Tell me
How I no go love you wen your mama be minister
Aaaaa
How I no go love you wen your uncle be senator
For story to change na just one signature

Soo if I luuuuv youu
You go feel my love ooooo
My love oooo
Say if I luuuuv youu
You go feel my love my love ooo

Who no like better tin make I see
Shey o gbo
Who no like better tin make I see
Hmmmmm
Who no like better tin make I see
Who no like better tin make I see

Jenifer too fine them say she too get big eye
Na only big men she dey find
Them say she too like money
Na only big tin she dey buy
Every weekend she dey for Dubai
As long as you get the money
Sha she go love you die

Small chidima comut for house
She come back with belle
Aunt begin they vex say who be the boy
She say Na that boy for market
Wey they sell next to shop
Aunt vex increase so you no see commissional pikin

You no see Otedola pikin
You no see Mike Adenuga son
Or you no see Ninubrikes pikin
Dangota self you no see

And she saaaaay aunty na love
Na love ooo
And she saaaay aunty na love oooo
Na love oooo

Who no like better tin make I see
Who no like better tin make I see oooo huhuh
Who no like better tin make I see
Who no like better tin make I see ooo
[ Correct these Lyrics ]

Back to: Mr. 2Kay



Mr. 2Kay - Who No Like Better Thing Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Mr. 2Kay
Featuring: Jonsers
Language: English
Length: 3:28

Tags:
No tags yet