Back to Top

Motivate Me Video (MV)




Performed By: Mr Ekundayo featuring Doche
Language: English
[Correct Info]



Mr Ekundayo featuring Doche - Motivate Me Lyrics




My baby know de fear
Know de look their face o
When you're feeling down
Let this music heal your soul o
Baby take your time
Know de look their face o
Because when I'm feeling down
You de motivate the boy o

Shay you notice o baby girl
The boy is blowing up o baby girl
Shay you notice o baby girl
I hope you notice
I know you notice eh eh
Sey the love wey i get for you girl no be lie
I'll give you anything you want o

So baby know de fear
Know de look their face o
When you're feeling down
Let this music heal your soul o
Baby take your time
Know de look their face o
Because when I'm feeling down
You de motivate the boy o

Girl you de motivate me yeah
My baby you de motivate me yeah

Girl
You motivate me to be better
To hustle hard for the sheddar
Anytime wey you come nearer
Come nearer girl come nearer
You motivate me to be better
You give me fire and desire
Let this song be my love letter
To you i promise you make you
Give me one more year
If i know blow make you comort here
Girl i dey drown in your loving
Everytime wey you dey comfort me
I'm loyal to you girl
So know de jealous dem insta girls because
I nor de trip for Aduke
I nor de trip for Tinuke

So baby know de fear
Know de look their face o
When you're feeling down
Let this music heal your soul o
Baby take your time
Know de look their face o
Because when I'm feeling down
You de motivate the boy o

Girl you de motivate me yeah
My baby you de motivate me yeah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

My baby know de fear
Know de look their face o
When you're feeling down
Let this music heal your soul o
Baby take your time
Know de look their face o
Because when I'm feeling down
You de motivate the boy o

Shay you notice o baby girl
The boy is blowing up o baby girl
Shay you notice o baby girl
I hope you notice
I know you notice eh eh
Sey the love wey i get for you girl no be lie
I'll give you anything you want o

So baby know de fear
Know de look their face o
When you're feeling down
Let this music heal your soul o
Baby take your time
Know de look their face o
Because when I'm feeling down
You de motivate the boy o

Girl you de motivate me yeah
My baby you de motivate me yeah

Girl
You motivate me to be better
To hustle hard for the sheddar
Anytime wey you come nearer
Come nearer girl come nearer
You motivate me to be better
You give me fire and desire
Let this song be my love letter
To you i promise you make you
Give me one more year
If i know blow make you comort here
Girl i dey drown in your loving
Everytime wey you dey comfort me
I'm loyal to you girl
So know de jealous dem insta girls because
I nor de trip for Aduke
I nor de trip for Tinuke

So baby know de fear
Know de look their face o
When you're feeling down
Let this music heal your soul o
Baby take your time
Know de look their face o
Because when I'm feeling down
You de motivate the boy o

Girl you de motivate me yeah
My baby you de motivate me yeah
[ Correct these Lyrics ]


Tags:
No tags yet