Wagga tayi malam koh
(Baca, Baca)
Something dey worry me this night
Make I link for the website
Anty you getti baca
Na your baca come dey give me green light
(Ahh)
Shake your jedi jedi
Before you know I don sit down for bumper
(Ahh)
Take all my money away
If you give me I go cool my temper
Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine
Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
You dey do me anyhow
Baby go down
You sabi that, And I go do
Oya move on
She don see am
She go shake am
She shout oh my god, I no feel am
I say baby, Don't do me
Give me one more chance like a player
(Ahh)
Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine
Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Baby sare wa gba
Take my phone oya give me number
Hausa boy wey sabi yoruba
Swagger lomo I getti raba
(Ahh)
Alhaji, Alhaji wey getti money
Money, Money wey go buy you body
Body, Body wey go kill somebody
If no be me, who go be your daddy?
Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine
Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
It's marvelin