Back to Top

MYKEL BOY - Flash Back Lyrics



MYKEL BOY - Flash Back Lyrics
Official




Mykel Boss
If I tell you wetin sup
For ajegunle
Every night and day
We dey hustle hard
Everyday gun short
On a regular
If na money matter
Call my cellular
We dey trek
K-town to apapa
We dey grind
Just to bless our mama
Many men don go
For the street
Me i no dey like
To dey hear that shit
Make I tell you
One thing thing thing
Obodo edeluwo jim jim jim
If I carry my pim pim pim
All the girls wan come
Make them see see see
Make I tell you
One thing thing thing
Obodo edeluwo jim jim jim
If I carry my pim pim pim
Who wan check ham
Them no fit check ham
I remember then then then
When I no geti o
Hustle night and day
Me i no resti o
Mama I'm sorry
Make you no vexi o
I gots to make money
Make i go resti o
I remember then then then
When I no geti o
Hustle night and day
Me i no resti o
Mama I'm sorry
Make you no vexi o
I gots to make money
Make i go resti o
Praaaaaa
Gun short inna di air
Gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa
For all the bad boys wey dey para o
Gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa
AJ boy wey dey worry o
Gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa
BTC I don take ham o
Hey Hey
Para dey para
Boys dey para
Nobody fit to quench our fire
Para dey eh
Para dey para
Boys dey para
Nobody fit to quench our fire
Para dey eh
I remember then then then
When I no geti o
Hustle night and day
Me i no resti o
Mama I'm sorry
Make you no vexi o
I gots to make money
Make i go resti o
Hey Daddy
Desire Music
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Mykel Boss
If I tell you wetin sup
For ajegunle
Every night and day
We dey hustle hard
Everyday gun short
On a regular
If na money matter
Call my cellular
We dey trek
K-town to apapa
We dey grind
Just to bless our mama
Many men don go
For the street
Me i no dey like
To dey hear that shit
Make I tell you
One thing thing thing
Obodo edeluwo jim jim jim
If I carry my pim pim pim
All the girls wan come
Make them see see see
Make I tell you
One thing thing thing
Obodo edeluwo jim jim jim
If I carry my pim pim pim
Who wan check ham
Them no fit check ham
I remember then then then
When I no geti o
Hustle night and day
Me i no resti o
Mama I'm sorry
Make you no vexi o
I gots to make money
Make i go resti o
I remember then then then
When I no geti o
Hustle night and day
Me i no resti o
Mama I'm sorry
Make you no vexi o
I gots to make money
Make i go resti o
Praaaaaa
Gun short inna di air
Gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa
For all the bad boys wey dey para o
Gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa
AJ boy wey dey worry o
Gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa gbosa
BTC I don take ham o
Hey Hey
Para dey para
Boys dey para
Nobody fit to quench our fire
Para dey eh
Para dey para
Boys dey para
Nobody fit to quench our fire
Para dey eh
I remember then then then
When I no geti o
Hustle night and day
Me i no resti o
Mama I'm sorry
Make you no vexi o
I gots to make money
Make i go resti o
Hey Daddy
Desire Music
[ Correct these Lyrics ]
Writer: michael Nze
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: MYKEL BOY



MYKEL BOY - Flash Back Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: MYKEL BOY
Language: English
Length: 2:33
Written by: michael Nze
[Correct Info]
Tags:
No tags yet